₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,000 members, 8,419,872 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 05:30 AM

Toggle theme

Salae's Posts

Nairaland ForumSalae's ProfileSalae's Posts

1 (of 1 pages)

CultureRe: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Salae: 2:42pm On Jun 22, 2023
Salae:
Fowl wey dey lay golden egg na im know the way nyash take dey pain am

I no go fear toto carry prick go chuk for lap

Pikin wey say im mama no go sleep im too no go sleep.

Cockroach wey jam fowl early in the morning jam bad luck.
CultureRe: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Salae: 2:38pm On Jun 22, 2023
Fowl wey dey lay golden egg na im know the way nyash take dey pain am

I no go fear toto carry prick go chuk for lap

Pikin wey say im mama no go sleep im too no go sleep.

Cockroach wey jam fowl early in the morning jam bad luck.
PhonesRe: Which Network Provider In Nigeria Has The Fastest Internet Connection? by Salae: 2:40pm On Apr 24, 2020
To enjoy fast Internet browsing use MTN. But make sure your Sim is 4G, your device should be 4G and your network coverage area should be 4G. @ the moment MTN is the best.

1 (of 1 pages)