₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,301 members, 8,421,223 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 03:19 AM

Toggle theme

Sam2310's Posts

Nairaland ForumSam2310's ProfileSam2310's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 83 pages)

BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:21am On Mar 26, 2025
WhiteIverson:
That freebet na like gift from devil. Normally ticket wey you go cashout, with freebet you go just hopelessly watch your ticket dey cut. I don sha self exclude again make i see how much dem go drop in April.
freebet no be chaise...
Good luck on your next try
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:18am On Mar 26, 2025
Fetula4u:
no be you do 6gb for person yesterday

It's alright tho

Today no fit be 2mao sha
e don reach like 1week i dey plan to give him that data before that yesterday but you no go understand as jealousy don cover your eye...
you think everybody guide like that abi, Na on God Man dey
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:11am On Mar 26, 2025
Fetula4u:
ejeh

Come do me data abeg 😓🙏

I use God beg you

Needed urgent
alarm no reach yourside say data don over cost...
I use God beg you, no vex
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:52am On Mar 26, 2025
WhiteIverson:
Na why we dey call am boss be that. The one wey reach my level to give, i dey give also.
as you reason people face with freebet, u no reason come back with winning from it wink
E no good
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m):
PJtech:
All accounts funded. Special thanks to the birthday man
oga you no dey see where i dey ask what list?

BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:20pm On Mar 25, 2025
Peterzoom20:
That's next month ending na. So someone might have to wait for that long? wow.
since you dey in rush, maybe chat they cc to send you your own quick grin
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:06pm On Mar 25, 2025
PJtech:
Those on the list should quotethis post with account details
what list🤷🏿‍♂️
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:04pm On Mar 25, 2025
PJtech:
Ok
check

BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:54pm On Mar 25, 2025
PJtech:
He knows what he's doing
drop your number for data...
Why the give you small leave?
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 2:33pm On Mar 25, 2025
ZVX5VQ

2k odds
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 2:32pm On Mar 25, 2025
ispreloaded:
its all fine dude..,why am just concern is dat oyewale na my padi n if my padi did not invite me to his party i take it as not invited....so i go just jeje maintain my lane...,fact is that i dont go to party not invited..... lastly mk this matter end for here.
You dey talk, dey answer yourself again...
Omo, this your old age want get k-legs o
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 12:02pm On Mar 25, 2025
Peterzoom20:
Good day boss, person fit dey expect that thing this week? lipsrsealed
i don't know, but my guess is around Easter time..
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:13am On Mar 25, 2025
Happy Birthday Sir...
More strength to you be jst cool on nairaland grin

Oyewale0001

Hopefully for more Good Win in life💚
Whatever i wish you, will be my portion too...
Amin🙏🏿
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:45pm On Mar 23, 2025
ChizzyBuna:
i don pepper ur eyes with winnings for 3 days grin grin

Na we dey see the future in 3D
Leave prediction for me
continue in 3D....💚
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:10pm On Mar 23, 2025
Him go soon tire...
Make una leave am make he show off small
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m):
ispreloaded:
naim dey quick bomb.. cool
and he fit red all🤷🏿‍♂️
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:05am On Mar 23, 2025
Very Risky

BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:39am On Mar 23, 2025
ispreloaded:
sam mk we put head bring down dat odd cool
go play drift with your fellow old men
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m):
MTVJS3

XCUJ84
Do your edit too


MGV0JR
Let try some Under too


Oyewale0001

BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:05am On Mar 23, 2025
Everyday365:
Hungary to beat Turkey? lipsrsealed
change it to Away win....
Is allow, na your money grin
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:15am On Mar 23, 2025
Samueltemi337:
N100 😒
please na, to early for this na...

But is like that basketball he no play, still dey touch him heart....

Do small small with him
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 1:01am On Mar 23, 2025
Samueltemi337:
But your alternate dey na 😒
add the main one as bench
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 12:55am On Mar 23, 2025
ChizzyBuna:
if you no see ur name here
Just know that you are a man of integrity grin grin
from where to where ogaman grin
Play play, you carry integrity jam the matter.

Omo Wahalaa for you
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:20pm On Mar 22, 2025
Samueltemi337:
where your guy isreal for the list
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:20pm On Mar 22, 2025
Samueltemi337
house don dey full...
Who go arrange the list before 10pm

16 guest wetin to login they alternative grin

🏃🏿‍♂️🏃🏿‍♂️

BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:16pm On Mar 22, 2025
ispreloaded:
u still dey cornfuse? 🙄
shift...

E sabi wetin i dey talk
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:14pm On Mar 22, 2025
Samueltemi337:
You nor see the money for that ticket
I will gladly be his spokesman
special adviser dey for rents own grin
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:12pm On Mar 22, 2025
Samueltemi337:
Not my game
Na Pjtech get am
can i say you are pjtech spokeman? grin

Pjtech stake 200k ko
Weldone
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:00pm On Mar 22, 2025
Samueltemi337:
Giveaway by 10pm
you sabi grin

Abi you dey for seun payroll to bring traffic
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:58pm On Mar 22, 2025
make thread full grin
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:35pm On Mar 22, 2025
PJtech:
The one i dropped don boom.. but i go play edit wey 1 team go cut am for last quarter 😭
you sha play the one wey boom too be the koko
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:25pm On Mar 22, 2025
PJtech:
E don cut
kai.
wetin u carry them, wetin they play?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 83 pages)