Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:46am On Mar 22, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:38am On Mar 21, 2025 |
Antwan99: No bro
All the boxes there have different amount.
I got more than what they listed was my reward 2 times. It's just another gamble to get the right box. i no dispute that... Like twice that don't work for everybody, i was there too, i know what I'm saying.. Those time, flick it into aso rock self, white house and etc, the amount most reduce |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:07am On Mar 21, 2025 |
Michinko: if you dey talk like this untop 16k freebet wey dem dey give you monthly
What about those people wey dey collect 300k for freebet weekly
Some people sha... people wey dey collect at least x5 of it dey here dey look am self... Allow him hype himself  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:41am On Mar 21, 2025 |
lexylexy: Don't flick straight up. Flick to the left or top right. Since I started doing this, I dey always get the full bonus. you are right but anyday they program it to reduce no matter what, flick it to heaven self, you will not get the exact amount |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:38am On Mar 21, 2025 |
KnowledgePower7: i swear🤣🤣🤣🤣Na we OG's for Alabi industry
All these small kids that start betting na crumbs dem dey give them for sporty loyalty🤣🤣 Bunch of kids Only those that collect pension should be given respect as Elders weldone Sir  I hope you are winning with the freebet be the koko... Make pension money no waste... |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:49pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7: Before 30th i dey expect another 16kpa from sporty. Best bookie in Africa hands down i dey reason around Easter time |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:48pm On Mar 20, 2025 |
Once in a while shxt sha....
Sometime 2k dey turn 2500 too |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:37pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20: Nba that is already behaving like euro league. Nonsense three point shooting instead of being calm. You'll pick over 220 at 1.35 by third quarter it's already gone up to 4 odds. 😂 if you vex well, try player stats. my God, you go hate human being  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:35pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20: Sporty. Did they show you anything like that also? no, that why I'm asking slf |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:32pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20: All these ones dey find who go help them do Easter. Mission ko mission impossible ni. what betting company is this? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:24pm On Mar 20, 2025 |
KnowledgePower7: Na Only OG gamblers sporty dey recognize.. As a real OG on sportybet I dey receive 16k bonus almost every month
E be like Pension salary false, i get people around me wey no dey bet much and sportybet give them more than this... |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:06pm On Mar 20, 2025 |
PJtech: You no go book nba tonight? when last i do that nba? Abeg i no get they time |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:02pm On Mar 20, 2025 |
ispreloaded: 🙄 rest!! "my tradition forbid betting" go come dey fly  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:57pm On Mar 20, 2025 |
Draw dey pay for una now.... The day una go see draw dey play 3-0 first half now, "Na Fixed match"  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:54pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20: Alright boss thanks for your time. 🙏 just SamYou are welcome |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:51pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20: Kindly explain more on this part baba I no get u. that stuff na random something, just follow wetin people dey do and hope they count you join... Once you get luck receive first time, you have a higher chance of getting it again then a person looking to get it for the first time First time 50/50 chance, infact na 25/100 chance self Not first time 75/25 chance |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:31pm On Mar 20, 2025 |
Peterzoom20: Boss my account has now been dormant for 31 days I hope they will also include me too for gift before the end of the month for their customers they don't want to allow use their money to buy something nice. hopefully, that stuff na 50/50 for those we no dey list before before... Maybe you add 7days exclusion to it too... |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:02pm On Mar 20, 2025 |
Y08DYB Just lazy around |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 2:03pm On Mar 19, 2025 |
SultanOfAbia: very clean babe no funky smell under there
I dont deal with titus babes i guess na weekend unclean babes dey  Weekdays for clean babe abi? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:56pm On Mar 18, 2025 |
W9GLHJ |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:22pm On Mar 18, 2025 |
ispreloaded: they are some tradition the gal wont dare do dat or she go die... women don carry bastard give kings and nothing happen... Do your findings, make you no enter am |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:18pm On Mar 18, 2025 |
PJtech: No be you your mama leave run go Cardiff abi where she go Makoko Peckham. Allegedly |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:13pm On Mar 18, 2025 |
SultanOfAbia: i rather be making my money jejely biko.. who get strength to run vip group. Na for night i dey get time to come online
And personally, i prefer to be the only one winning. E go pain me to see some guys here win with me. I know it sound selfish but im sorry i no go share am. Make una no vex just dey shift goalpost  If you tire, you go stop  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 11:08pm On Mar 18, 2025 |
SultanOfAbia: okay sorry sir, infact na losses full the app.  calm down na.... Do that and post the winning soon with the 8k.... People go rush and beg you to enter the vip |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:56pm On Mar 18, 2025 |
Everyday365: Imagine a newcomer viewing this thread for punting tips only to get explicit sex education.  "+ other sports" Na the other sport e dey see so, and e fit like it too |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:47pm On Mar 18, 2025 |
SultanOfAbia: This Turkish vip app na witch 
Very powerful app for inplay rollover the 8k on the turkish vips apps game again as witch consign  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:27pm On Mar 18, 2025 |
Never mock anyone to entertain the table |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 12:17pm On Mar 18, 2025 |
One Love💚 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:21pm On Mar 17, 2025 |
SultanOfAbia: Which app i fit use screenshot I wan prove theze fools wrong copy and paste the code here.... |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 10:17pm On Mar 17, 2025 |
SultanOfAbia: yeah bro.. was so busy forgot to post it here no vex, let verify it make we dey sure say "workday game" good pass "weekend"  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:46pm On Mar 17, 2025 |
SultanOfAbia: My only regret is i didnt share the game here
18k boom 5k boom on sportybet? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:45pm On Mar 17, 2025 |
Peterzoom20: As them later play over 3.5 if them no clear that deficit by tomorrow morning just abandon the account them think say na them smart pass. everything no be vex... 5minute with them for livechat go solve matter |