₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,363 members, 8,440,231 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 04:10 PM

Toggle theme

SANGOSAMUEL's Posts

Nairaland ForumSANGOSAMUEL's ProfileSANGOSAMUEL's Posts

1 (of 1 pages)

TV/MoviesThis Ilotbet Ad No Belong On Supersport Abeg. by SANGOSAMUEL(op): 11:14pm On Jul 04
This ad no even resemble something wey suppose dey show for SuperSport on Dstv!!
E look like person press "Generate" and upload the first result.
I wish I could show people wey never see am the full video make you see say i no dey exaggerate.

TV/MoviesILOTBET Using AI For Tv Ad by SANGOSAMUEL(op): 10:32pm On Jul 04
I have been seeing this ilotbet nonsense ad pop up on super sports on dstv almost every time so annoying.
The worst part is the ad is so low quality una dey use ai for tv ads!!
The person wey prompt that ai them suppose sack am, una just waste una money. The ai guy face just dey change every second😂

Y’all should better invest the money somewhere else..mtcheww

Nairaland GeneralRe: Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by SANGOSAMUEL(op): 1:09pm On Jul 04
I really thought it was just me seeing this iLOTBET ad until i saw it on X yesterday, my mom was even asking if it was real and we should try it out
i was like it is scam cause there is no further info just showing a fake house and ai people wey their face dey change nothing authentic about the ad.
150M house indeed liars
Nairaland GeneralRe: Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by SANGOSAMUEL(op): 12:58pm On Jul 04
iLOTBET ad na scam o, make Dstv comot am abeg
Nairaland GeneralIlotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by SANGOSAMUEL(op): 12:56pm On Jul 04
iLOTBET really used this ad to promote a ₦150M house? So disappointing una won give 150m house but una no fit spend ₦10m on better ad wey go convince people
The worst part is any small thing like this dstv don show the ad very annoying...like get this low budget AI nonsense out of my face and tv. iLOTBET do better abegg.
#ilotbetad na nonsense

NYSCRe: Adire Suggestions For NYSC Uniform by SANGOSAMUEL: 5:26pm On Jul 03
like it is so dumb sadkhakhi to adire
BusinessRe: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by SANGOSAMUEL:
I carry game yesterday, stake on capo verde my 20k don go

1 (of 1 pages)