Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by saucekid(m): 10:27am On Sep 19, 2009 |
chai so u know his location of goattery |
|
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by saucekid(m): 10:25am On Sep 19, 2009 |
so u say |
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by saucekid(m): 10:24am On Sep 19, 2009 |
not anymore |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by saucekid(op): 10:24am On Sep 19, 2009 |
mr sabiest |
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by saucekid(m): 10:23am On Sep 19, 2009 |
dem dey confuse themself the goat na the carrier and the carrier na the goat |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by saucekid(m): 10:22am On Sep 19, 2009 |
SGNBTNBM :sharp guy no be thief,na business man |
|
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by saucekid(m): 10:19am On Sep 19, 2009 |
hallelujah! he's gonna logout of earth's serve. . . . . wont he? |
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by saucekid(m): 10:17am On Sep 19, 2009 |
na u dem ask question? |
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by saucekid(m): 10:16am On Sep 19, 2009 |
and put pepper for him nuts  |
|
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by saucekid(m): 10:13am On Sep 19, 2009 |
na him be the goat but e no go wan admit |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by saucekid(op): 10:11am On Sep 19, 2009 |
or maybe he's just dumb |
|
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by saucekid(m): 10:08am On Sep 19, 2009 |
help me tell am |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by saucekid(op): 1:13pm On Sep 18, 2009 |
u neva can tell now can ya? |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by saucekid(op): 1:09pm On Sep 18, 2009 |
e get fillage at all? no be waterfront for one island dem born am? |
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by saucekid(m): 1:06pm On Sep 18, 2009 |
dem no go school complete |
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by saucekid(m): 9:16am On Sep 16, 2009 |
which kain chest? abi na moimoi dey there |
Jokes Etc › Re: The Day I Almost Fart In My Manager's Car. by saucekid(m): 9:14am On Sep 16, 2009 |
ur fart no get respect for you  |
Jokes Etc › Re: Ex Pres. Obasanjo Joins Mohits Family (funny Pix) by saucekid(m): 9:12am On Sep 16, 2009 |
bad ppl don plenty for naija una no even respect the man, anyways sha,he get small swag  |
Romance › Re: After Breakup: Who Gets The Engagement Ring? by saucekid(m): 9:07am On Sep 16, 2009 |
@ topic after breakup,if it's a guy, give the ring to ur landlady if it's a girl, give it to the landlord  |
Nairaland General › Re: ---- by saucekid(m): 9:03am On Sep 16, 2009 |
who dey confuse you? |
|
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by saucekid(op): 8:53am On Sep 16, 2009 |
e don tey |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 8:51am On Sep 16, 2009 |
who calls that crip walking? maybe na monkey walking |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 9:58am On Sep 15, 2009 |
who be you? |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by saucekid(m): 9:55am On Sep 15, 2009 |
you can come to mine |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by saucekid(op): 9:52am On Sep 15, 2009 |
who dash money spectacles? |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 12:35pm On Sep 14, 2009 |
soon,the hunter will be the hunted |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by saucekid(op): 12:31pm On Sep 14, 2009 |
dem don brainwash him hard disk there |