Jokes Etc › Re: Smartest Dog by saucekid(m): 3:23pm On Oct 31, 2008 |
is that so??  |
Jokes Etc › Re: Smartest Dog by saucekid(m): 3:15pm On Oct 31, 2008 |
he still dey aluta land |
Nairaland General › Re: Whos Gonna Ban Seun Himself? by saucekid(m): 3:10pm On Oct 31, 2008 |
na him be Nland God ooo |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by saucekid(m): 3:07pm On Oct 31, 2008 |
u can fit to write am to me |
Jokes Etc › Re: Smartest Dog by saucekid(m): 3:06pm On Oct 31, 2008 |
chai! see igbo in action  |
Nairaland General › Re: Whos Gonna Ban Seun Himself? by saucekid(m): 3:03pm On Oct 31, 2008 |
uhm! |
Jokes Etc › Re: Penetration by saucekid(m): 2:55pm On Oct 31, 2008 |
ftw! |
Fashion › Re: Ladies Don't Wear Pants Again by saucekid(m): 3:26pm On Oct 29, 2008 |
the generations don corrupt finish imagine this thread |
Jokes Etc › Re: The Guy Is A Lousy Liar by saucekid(m): 3:20pm On Oct 29, 2008 |
uhm . . . .interesting |
Jokes Etc › Re: Make Una Laugh Abeg 1 by saucekid(m): 1:19pm On Oct 22, 2008 |
uhm. . . . |
|
Nairaland General › Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 1:13pm On Oct 22, 2008 |
no be him own but e fit be him own |
Jokes Etc › Re: Proposed New Law For Joke by saucekid(m): 12:49pm On Oct 22, 2008 |
who dey make law wey i never endorse? |
Nairaland General › Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 12:46pm On Oct 22, 2008 |
after nairaland, na the zanga we dey go |
Jokes Etc › Re: Who Be U Self, Sam Milla by saucekid(m): 3:26pm On Oct 17, 2008 |
i don hear una |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by saucekid(m): 3:23pm On Oct 17, 2008 |
oya hear me |
Nairaland General › Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 3:21pm On Oct 17, 2008 |
chai |
Jokes Etc › Re: Who Be U Self, Sam Milla by saucekid(m): 3:17pm On Oct 17, 2008 |
that is piss and shit  |
Nairaland General › Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 3:13pm On Oct 17, 2008 |
i dey read novel ooo
and zanga na my room. . . .wetin i dey do with wowo sef?? |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Tells Her Husband (ituen) by saucekid(m): 3:10pm On Oct 17, 2008 |
i don hear you |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by saucekid(m): 3:08pm On Oct 17, 2008 |
i don hear you |
Nairaland General › Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 3:05pm On Oct 17, 2008 |
the zanga na my bedroom ladies only (wey dey fine) |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Tells Her Husband (ituen) by saucekid(m): 3:01pm On Oct 17, 2008 |
why u wan know? so dat u go fit do amebo abi? |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by saucekid(m): 2:59pm On Oct 17, 2008 |
shey mo bere lowo e itumo oro ti mo so? |
Jokes Etc › Re: Who Be U Self, Sam Milla by saucekid(m): 2:56pm On Oct 17, 2008 |
uhm . . . . sam is the shit and piss. . . .na the baba |
Nairaland General › Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 2:53pm On Oct 17, 2008 |
the link na. . . . . .
una no sabi say wen u want make elder person tell u sometin,u must bring sometin |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Tells Her Husband (ituen) by saucekid(m): 2:50pm On Oct 17, 2008 |
i never do am  abi u want make i do am |
Nairaland General › Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 2:47pm On Oct 17, 2008 |
wetin dem wan explain again? |
Nairaland General › Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 2:43pm On Oct 17, 2008 |
disease
zanga na the main place |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Tells Her Husband (ituen) by saucekid(m): 2:40pm On Oct 17, 2008 |
chai see porny oooo  |
Nairaland General › Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 2:32pm On Oct 17, 2008 |
@ topic after nairaland, na the zanga we dey go |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by saucekid(m): 2:26pm On Oct 17, 2008 |
uhm . . . kpomo! |