₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,021 members, 8,520,689 topics. Date: Wednesday, 18 November 2026 at 09:07 AM

Toggle theme

Saucekid's Posts

Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 317 pages)

Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by saucekid(m): 12:20pm On Mar 20, 2008
for your mind,you don sabi beat abi?
Jokes Etc › Re: Am Back by saucekid(m): 12:14pm On Mar 20, 2008
na still anusman to me

welcome tessy hunnie,where you been go sef?
*abi you go dey try kuvuki lions dem?*
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by saucekid(m): 8:19pm On Mar 19, 2008
hello beiby
kiss kissmiss ya kiss kiss
una go jealous die
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by saucekid(m): 8:12pm On Mar 19, 2008
for dem mind
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by saucekid(m): 8:07pm On Mar 19, 2008
abi na
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by saucekid(m): 8:03pm On Mar 19, 2008
you see kool?
tell am say *i dey miss am die*
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by saucekid(m): 7:57pm On Mar 19, 2008
. . . . or with me simply
Jokes Etc › Re: True Talk by saucekid(m): 7:50pm On Mar 19, 2008
uhm again
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by saucekid(m): 10:37am On Mar 19, 2008
na pure water he dey drink
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by saucekid(m): 10:33am On Mar 19, 2008
*garnished wiv bla bla*now why do i like the sound of that?
clings bottle of moet chandon. . . . . . lets groove
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by saucekid(m): 10:29am On Mar 19, 2008
the guy get affinity for breast
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 10:27am On Mar 19, 2008
you dey fear folly?
if you fear am,i go disadopt you sharply
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by saucekid(m): 10:20am On Mar 19, 2008
good and it takes immediately effect
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by saucekid(m): 8:39pm On Mar 18, 2008
wetin remain na to comot for barracks
*dishonourable discharge*
Romance › Re: Your Marital Status? by saucekid(m): 3:11pm On Mar 18, 2008
happily flirting and dating ibkaye grin grin grin
Forum Games › Re: Reply Signatures. by saucekid(m): 3:07pm On Mar 18, 2008
you no fit talk na
shebi you dey do banbiala for maryland roundabout
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by saucekid(m): 3:03pm On Mar 18, 2008
until i pour una hot water abi?i'm the last
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by saucekid(m): 3:01pm On Mar 18, 2008
says who?
Jokes Etc › Re: True Talk by saucekid(m): 2:52pm On Mar 18, 2008
uhm
Jokes Etc › Re: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by saucekid(m): 2:50pm On Mar 18, 2008
pointgun. . . .
person don yabb you sotey,i refuse to comment


as for that scorpium boy
see as he dey waste webspace. . . . shey na because to register here na free abi because he no dey pay to post abi?
i go report am
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by saucekid(m): 2:45pm On Mar 18, 2008
good point
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 2:41pm On Mar 18, 2008
which ib be that?
shey na the one wey dey the other side of this land?
if na that one,i don adopt you as houseboypikin because you do well
Jokes Etc › Re: Hurray 4 Clemcykul And Migines by saucekid(m): 2:39pm On Mar 18, 2008
you welcome

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 317 pages)