Scorpio's Posts
Nairaland Forum › Scorpio's Profile › Scorpio's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 115 pages)
[quote author=hot-angel link=topic=11195.msg321489#msg321489 date=1146201006]@ Scorpio, It's good to take thing slow now, they say slow and steady win the motherfxxcking race! So just take it slow, and e go better!! Wait oo, Ocho, Neyo was there n u no go see am? your leg break abi u no get ride? I tot u were in love with him!! Haa, what happened now? Infact ehn, your husband (2face) is coming to texas, houston and dallas. I still nefa know which one i go go. As long as age limit no dey sha. Bside, i no even wan see am, the whole crowd thing no be my scene. I fit do scorpio style, go n shop after like 30 mins. ![]() Scorp, i chatted with c0dec sometime like that, He's always "busy studying". Me thinks if na study dey carry person go heaven, that boy don get sure certificate to heaven. Anyways sha, he's somewhere on here, Hopefully he finds this thread. My sistahs, later jare. Nice to have a "reunion thread". The person wey i wan see for here now na icing baby!! Number one for my list, wey she dey sef?[/quote]shebi u dey mind Ocho? buahahaha, i don tell dat babe say Neyo no dey reach her place as far as Toronto is still around( ) but for a lil fee, i could do something. abeg HA go see Tuface n post pics biko, bdw sef, ow much is the fee cos if e pass $20, i no dey go. as per C0dec, u ain't got to tell me abt am, my boi already has a first class ticket to heaven if na by studying but i like his style sha, (oya someone find him for me ![]() |
i don finish another semester n this boi is still on this topic, i bow sha |
hmm, i just tire ![]() |
whiteshark:where u been? long time no chat ![]() |
Halle B:that is just wat u would have said instead of preaching, gudluck in ya relationship tho! |
@ HA, thanks sis n yea, i'm back, just kinda takin things a lil cool Ocho, u dey kolo sha, lmao. n i saw Neyo, dang! his lips na die, but it was real rowdy outside d studio sha n u know say i no sabi fight, so after like 30mins, i just waka go d nearest Stitches go shop, lol. see as u dey curse Torontonians, i no go just mind u till u come visit, u go see wetin i go take ur eye do. i don finish exams too o, infact my summer don begin sef with temperatures of abt 13 degrees today(n na 5 una dey, chai, lmao), n i'm wearin slippers sef, n e hoo, i get one class n clinicals this summer sha. I saw Lauryn, my girl is sooooooo cute n pretty n it's hard to believe she doesn't go to the gym o(Lauryn, tell me da truth jor, btw, she still owes me kulikuli). abeg u don see C0dec? no laugh o, i dey find am, cos i never follow am yarn since n it ain't fair (lol). this thread na for ''reunion'' n for tori nackin, i don dey see many changes for NL, buahahahahahahahaha at Nwoke. ne hoo, i go hail u tonite sha, i get news for you as per our lil friend for msn, hehehehehe, oya holla back jor, my tafia is done for now. ![]() |
i thot someone on this forum said it couldn't have been possible he was paid in dollars not to talk abt 1 million sef, n people b claimin that the haitian dude is their cousin, chai! nigerians sef! lmao! |
ocho:my wifey, i got gist for ya ![]() |
lmaooo,
|
boi pls, ain't noone hatin on you, dunno y i shud n e wayz. just asked a simple question. |
wth's all of this? |
ok i'm back up in this spot n i'm back with my crazy self, so Seun, i need ya to kinda like restrict d ''new posts''coming back to me cos it's d same old ones i've seen b4 n they just keep crowding d space n it's hard for me to remember which ones i've just posted in(am i makin sense ) n to my gals, waz been gud? where's KC, C0dec(still mad at u o)Gentleaura, Lauryn, ,Aloib(sawrie sweetie, i heard abt ur grand dad) n erryone jor? ![]() |
oh so we can do that too huh, noice! waz gud HA, still lookin pretty ![]() |
is this thread still alive?
|
is it just me or y do i have this feeling that seun is d same person as nwoke? |
tammie:how could that have been ur choice at 3? n e hoo, goodluck n i hope u do find her |
hmmm, Majek can still perform in a concert? his recent pic was discouraging, coke ain't right! |
lunafish:I seriously agree with you on this one. i'm kinda like ur girl in this case cos i don't say it, marra of fact, i ain't never said it to no guy in my 20 years of existence(n hell no! i'm not selfish or wtv), but if i don't feel it for him, i won't lie to him. that's my opinion. |
@gentleaura, wat happened when u wore it to church? lol |
ocho:relax naw, ![]() |
Tuface Idibia-Nfana Ibaga no we're never goin to survive unless, we get a lil crazy |
lmao @ my profile pic, na my sis b dat yes o, i waka go brampton n reading week(abi na spring break) is aiite o. how's skool? marra of fact sef, i go call u in a sec aiite. ![]() |
ocho:hey sweetie, i'm baaaaaaack ![]() |
![]() |
wat shud she do? nuffin, allow her get hurt, then she'll learn. we all learn from our mistakes naw! |
awww, i'm downloadin yahoo msn now o, *singin*wonna hear wat ocho left me ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 115 pages)
Bside, i no even wan see am, the whole crowd thing no be my scene. I fit do scorpio style, go n shop after like 30 mins. 
) but for a lil fee, i could do something. abeg HA go see Tuface n post pics biko, bdw sef, ow much is the fee cos if e pass $20, i no dey go. as per C0dec, u ain't got to tell me abt am, my boi already has a first class ticket to heaven if na by studying 


