|
|
Romance › Re: Promise Made, Promise Kept: How I'm Getting married to my Girlfriend Of 8years by seanwilliam(m): 2:17pm On Nov 13, 2020 |
OP, no show your wife this thread abeg  |
|
Romance › Re: Promise Made, Promise Kept: How I'm Getting married to my Girlfriend Of 8years by seanwilliam(m): 2:04pm On Nov 13, 2020 |
8 x 365 days = 2920 days Na only God knows the numbers of time una don chop the ponmo..  I wish u a happy and blissful marriage.. congrats bro |
Romance › Re: Promise Made, Promise Kept: How I'm Getting married to my Girlfriend Of 8years by seanwilliam(m): 2:01pm On Nov 13, 2020 |
OMOJOHN001: She believe in your future that's why she stayed, Kudos to you and her. Congratulations.
This my wereY babe will not see this, na to dey complain like oloriburuku she sabi, TUEEEEH
Still stalk with her sex,Hummm TUEEEEH I don die  |
Romance › Re: Promise Made, Promise Kept: How I'm Getting married to my Girlfriend Of 8years by seanwilliam(m): 2:00pm On Nov 13, 2020 |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Phones › Re: Is The Syinix 55 Inch TVs Worth It? by seanwilliam(m): 11:05am On Nov 13, 2020 |
dammywapes: I get stab to , d funny thing b say if e burn n one decide to fix ham those radionics no geh joy o. Dem go rip person ehn. Person go carry tv up n down tire. Ogunpa pple i hail. lol.. I no dey buy electronics fro ogunpa.. I bought everything from lg store at idi ape... tv,home theaters,frigde, washing machine, etc.. so guarantee covered it.. my tv burned 3 month ago dem fixed it free |
Phones › Re: Is The Syinix 55 Inch TVs Worth It? by seanwilliam(m): 10:16am On Nov 13, 2020 |
dammywapes: tv cost o , as i dey go bed i dey switch mine off make nepa no burn ham. this is quite funny ..lol .. I'm using power surge and stabilizer still yet if I one sleep, I dey switch all my electronics I no fit go back to square one  |
Celebrities › Re: Maje Ayida Defeats Toke Makinwa In Court, Awarded 1 Million Naira In Damages by seanwilliam(m): 9:48pm On Nov 12, 2020 |
Una sure say toke gets one million so??  |
|
Politics › Re: Is This The Most Backward Governor In Nigeria? PHOTO! by seanwilliam(m): 4:54pm On Nov 12, 2020 |
And una go dey come south west dey make mouth  |
Phones › Re: Infinix Note 8(N90,400) Vs Infinix Zero 8(N116,900), Which Should U Buy?(photos) by seanwilliam(m): 4:35pm On Nov 12, 2020 |
Nice.. but I'll prefer iPhone 7plus uk over any of both |
|
|
|
|
|
|
|