Seun031's Posts
Nairaland Forum › Seun031's Profile › Seun031's Posts
1 (of 1 pages)
Being too strict with Children can actually destroy them not even only female children, male children inclusive |
Wasted Cum |
Oga We Dey d same cacus oo. Na dah kin amount Dey mind hand too, and I Dey find house, mi I no just mind any area wey sha close to CMS small. Abeg if you don see. U fit halla me on 08029536022 |
Oga. If You gree 120k. I go even pack in Today if you want |
That doesn’t change the fact that you must never punished |
MAY Allah reward you Akhi. For the Christians or Other people always bashing any Islamic post , what exactly is your problem? Did you all learnt insults and bad manner of approach from your faiths or you’re just like that Because I keep wondering, if it’s a Christian related post on sundays, you can never see any Muslims posting insults or mocking the post. Which means we’re more cultured and well mannered than you people |
Yo Guys! Abeg una no go vex ni o,As me I no sabi type English, Make I type for wetin I sabi pass. E get one girl, we be padi right from time, earlier last month, I woo her and she gree, but currently na to meet her parents she just Dey talk, our relationship never reach one month oo, as for me, I Dey feel lyk say dem want trap me, she too dey desperate, Abeg mk una help me with some ‘discharging method’ wey no go dey obvious. The discharging wey I mean no be to cum ooo, I mean the way I fit dump her Thank you as una ready to dey give me response PS: if you drop any insult, na you and your papa wahala be dat oo cos mi I no go even reply you |
1 (of 1 pages)