NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 4:04pm On Sep 28, 2015 |
theSpark: This our thread is on fb. Puts on my best behaviour  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 4:03pm On Sep 28, 2015 |
elmisti: Choi......shey dey brt enuf cash sha.....rooms dey open for EL DOLA and EL DOLA 2k2.......left mansion go don full ooo Dem no even I.D sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:58pm On Sep 28, 2015 |
KeriBaby: Let it be for you as you believe my sister  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:57pm On Sep 28, 2015 |
elmisti: *enters thread with pack of ne generation weed*
*notice d population*
*drops weed*
WTF!.............wetin se.un and co dey think......so dis is what Mr. ESU was telling me abt!....*rushing back to d shrine*. *grabs him by trouser* Come baq and allocate room to this homeless pple wandering about ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:44pm On Sep 28, 2015 |
Haywire1 come an register d new tenants o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:40pm On Sep 28, 2015 |
somito121: 2el and seun 305 make una include everybody names. 2el and seun 305 make una include everybody names. Make everybody do introduction |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:13pm On Sep 28, 2015 |
So we are on front page...nice!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:13am On Sep 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:04am On Sep 28, 2015 |
Physika: Fine gal naso..
No worri, ah wee tel ma uncle abt u 
Btw, werin u dey smell?  *in cynthia morgan's voice*
She's taken |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:39am On Sep 28, 2015 |
KeriBaby: Hehehe from today I wee not refer to anybody here as my dear, hun or boo All of una be "bros" Shikena I refuse to BROed ijn!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:27am On Sep 28, 2015 |
Physika: Shiioor..
Ordinary to talk 'physika my luv' dey hard u shey? 
Kontinu...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:15am On Sep 28, 2015 |
 Morning beautiful people |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 7:40am On Sep 28, 2015 |
Joyce21: Good morning people, today is my birthday. So a very big happy birthday to me! Happy birthday to u! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:47pm On Sep 27, 2015 |
*sips unilorin table water* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:36pm On Sep 27, 2015 |
mobi18: abeg,i jes saw polo ralph lauren,white 3 for 3500.. u sure say d thing go b near original Fixed |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 2:28pm On Sep 27, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 2:26pm On Sep 27, 2015 |
DonPsymon: Shhhhh
Siesta ongoing  I'm sorry head boy  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 2:25pm On Sep 27, 2015 |
mobi18: wtf,his a guy nah.. honeypie? kisses? kai,seun u never told me ooo...... Me I'm straight af! We shud ask him ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 2:24pm On Sep 27, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 2:22pm On Sep 27, 2015 |
Dr. Hw u na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 2:20pm On Sep 27, 2015 |
Una good afternoon here o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 8:14pm On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 7:05pm On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 7:01pm On Sep 26, 2015 |
Chelsea is losing and Falcao is warming up Reminds me of the day Kano returned 1.9m votes for APC and we were hoping on Ebonyi to catch up.
Can't laff alone |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:53pm On Sep 26, 2015 |
chimajii: Some persons are doing way too much.   |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 5:33pm On Sep 26, 2015 |
elmisti: Just yesterday....Haywire1 condemned Affairs.........Today walspring condemned seun305 when he was acquiring plots of land.....Now I think I have to make a statement............
Both haywire1 and walspring are correct, this act of ours is not normal, and should be stopped.......But NO, we can't stop!....you can't. tell us how to use our data or how to interact online as long as no one mentions you, We all here catching fun d way each of us could....Even UN sef recognize freedom of expression....if you don't like the E-Affairs. Play that is done here, bro, pls jst ignore and let small peace reign....If you don't like pple booking space or buying land. As we call it, bro abeg jst comot eye and wait till sm1 post smtn u ar interested. In, as una no be spam bot or Mod.......pple get banned here. Well, and wat else cld be justice more than that.......buh if u feel u can. Claim to be diffrnt then leave d majority alone.....jst sit and enjoy your lane why peeps enjoy theirs tooo......
Before I 4get....all E-war shld. Be duly reported to witnesses....una no fit jst com here dey fight anyhw...we gaz dey keep record na
I remin my humble self.....The. Left hand man of Devil!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 5:31pm On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 5:19pm On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 5:18pm On Sep 26, 2015 |
Ermm |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 5:16pm On Sep 26, 2015 |
elmisti: Bros abeg brief me wetin dey shele Jst go baq one page |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 5:15pm On Sep 26, 2015 |
Elmisti u shud score too |