NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:24am On Sep 14, 2015 |
Good morning beautiful people! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:22am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: Eya...cheap kwa? Prolly those mud houses sha!
A 3 bedroom goes between N150-350k
A 2 bedroom goes between N120-250k
A room self con goes between. N60-120k
A single room goes between N30-50k
Still don't know your definition of 'cheap' ooo...lol! Bros the prices dey ok small nw, come ilorin(tanke) u go surprise! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 5:24pm On Sep 13, 2015 |
Faithluv5: Yeah there's discount. For 2 bring #9999,I don commot 1naira Shoprite effect  G O A L GoalllllluUuuuuuuuu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 5:22pm On Sep 13, 2015 |
All of una wey wan turn dis thread to match dot com cc olami et al.
Chimajii well done...more grease to ur 'e neva enta' elbow |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:43pm On Sep 12, 2015 |
Make person no go jam ghost for camp sef! As dey no gree identify |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:17pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Be like say u wan make I sama d remaining lyrics for my mouth bah, old lady cut ma 7k u. Dey hia dey yarn me nonsense.........
#rush inside to get my horn
#i go curse u ooo No vex |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:16pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Make nobody. Cross ma lane dis. Night ooo....my eyes red die E fit red rch ur ticket?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:08pm On Sep 12, 2015 |
dossylvanus: Nah! Don't have a club in the Premier League.... Just an observer.
I like Manchester United, Liverpool fc, Arsenal fc, and Tottenham Hotspur Dis ur combo mad gan o Man Utd-Lfc nd Arsenal-spurs |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:18pm On Sep 12, 2015 |
cuttestprince: team b15.unilorin.choose enugu,akwaibom,lagos Of the better by far!!! Frm which dept.? Gooooooaaaaaaaaalllllllllllll!!!!! Dis goal is dedicated to all PCMs tha didn't get d opportunity of preferred states. Also to the #teamOYO PCMs and to us that survived TANKE. <3 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:13pm On Sep 12, 2015 |
donxab: Is that why you are holding my nikka?
Where is your evidence? Yes o, that's enuf reason. I dey hand u over to physika nw.
As for evidence Page 1799 is enuf! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 8:49pm On Sep 12, 2015 |
donxab: *hands behind my back*
Bet wia are they rushing to?
Na small small dem dey take drink hot pepper soup fa! Prime suspect |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 8:17pm On Sep 12, 2015 |
haywire1: Washere omo Iya, man utd forever and ever
# GGMU |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 7:56pm On Sep 12, 2015 |
Make this thread calm down small na! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 4:12pm On Sep 12, 2015 |
chimajii: 3-1...nnnnnn... time to call for his Head or Leg? His mouth, that's d major problem |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 4:02pm On Sep 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:33pm On Sep 12, 2015 |
Walspring: Hmmmm.. That's is the sweetness of EPL No be lie! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:32pm On Sep 12, 2015 |
After the reggae play.... ;DAfter the reggae play....
Abeg u sabi tha song?
Cc mobi18 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:27pm On Sep 12, 2015 |
From arsenal to man utd and now chelsea.
No situation is forever |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:21pm On Sep 12, 2015 |
5 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:21pm On Sep 12, 2015 |
4 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:19pm On Sep 12, 2015 |
3 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:19pm On Sep 12, 2015 |
2 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:19pm On Sep 12, 2015 |
1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:18pm On Sep 12, 2015 |
haykayjay: made a big mistake by choosing kogi as my second choice, it was after i ve confirmed i learnt d state na local local and even d gov doesnt have d interest of corper at heart Bt na nigeria u wan serve nw, no b states suppose serve u! Haba |
Politics › Re: The Fight Towards Corruption Is Real!(photo Of The Day) by seun305: 3:13pm On Sep 12, 2015 |
Y |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:03am On Sep 12, 2015 |
donxab: Bros! I hail oo!
Na me dey night duty today ooo Nice one, shey cold no too dey enta u? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 2:56am On Sep 12, 2015 |
donxab: 15 Oga security I hail o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 2:52am On Sep 12, 2015 |
CUN 170xxxxx Oyo
Cc haywire1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:59pm On Sep 10, 2015 |
hilsocial: I registered the first day. I am talking frm my friends' experience Alright...bad come to worse, I shall relocate *in LVG's voice* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:59pm On Sep 10, 2015 |
hilsocial: I registered the first day. I am talking frm my friends' experience Alright...bad come to worse, I shall relocate *in LVG's voice* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:45pm On Sep 10, 2015 |
hilsocial: see dis boss, u think we de joke. Oya go na go see urself. Hilsocial whc states dem leave for u? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:44pm On Sep 10, 2015 |
hilsocial: see dis boss, u think we de joke. Oya go na go see urself. Hilsocial whc states dem leave for u? |