Seunsherif's Posts
Nairaland Forum › Seunsherif's Profile › Seunsherif's Posts
1 2 (of 2 pages)
khassy:then we stop sucking after admission. |
khassy:which one is 0101 again. Baba na people lik u dey spoil we wey stil suck our mama breast |
khassy:i kwn notin about business, i think i should go for TCS shey u said it a good course.. Baba u go lik moni nd yansh wella cos u dey always talk abt babes nd cash |
a4labi15@gmail.com.. Pls i also need it |
khassy:i saw estate mang. Maths, QS, Statistics, surveying nd geo-info. and TCS, mayb does are the course i change to or it hv anytin to do with jamb subject selection? |
khassy:baba i didnt see ICS in the change of course drop down box, i saw TCS and 4 orda courses. Help!!! |
harjiyoung:mayb dey born us d same day.. So u are doin TCS nw, i think we will enjoy the course |
khassy:thanks boss, let me change to ICS with usain bolt speed, baba na una hand we dey nw,make una do us well o |
Yungmilio2:boss i neva sabi wetin b babes oo,i stil b virgin. lol, i need the admission first before i will about faculty cup. Boss i need to kwn more about the course before i choose |
mystolad:boss y u talk so, am nt a lazy guy o, i just need 2 kwn abt d course before i choose it. Pls enlighting me more abt the 2 courses 2 kwn which one 2 choose. Nd wetin football need 2 do with d course,i be best goalkeeper 4 my area o. lol |
Yungmilio2:i choose comp sci nd d cutoff mark is 200 nd i score 198, so sumbody tell me 2 change to either ICS or TCS |
Can somebody pls enlight me more abt the department of telecommunication science in unilorin, i want to choose d course as change of course |
Pls I need somebody to help me with my sony xperia SL side button flex, don't kwn where to get it |
Osahon7:don't kwn d actual salary of a major but I hv a broda in d nigeria army,he is a Cp,he said any soldier in medical department dat go for local or international course, dey pay dem more dan other departments dat do not go for d course, it just lik school bt it a military school dey wear camouflage to class |
private soldier earn 48k per month Lcp earn 52k while Cp earn 58k beta bt some department earn more money than other departments like medical, a medical soldier earn more money dan infantry or engineer. |
ta lo mo mi. who knows me ta lon fowo pemi. who is calling with money, asin credit |
[quote author=sakaguchi][/quote]how can someone with right sense say dis.. u are just sayin rubbish. may Allah forgive you cause u dnt kwn wat u ar sayin |
Y dis big lie.. D both of dem came 2 orisun on startimes on thursdae,puttin on d same dress |
tha_originator: I posted dis shyt since march homie... And it's first come, first serve so park well. Go crack another joke sir. Btw, thnks 4 coming, we appreciate.na because u no get gud head,u post sumtin since march,e no enta front page,nw wey anoda person repost d same joke e enta front page..u beta go wash ur head 4 river |
tha_originator: heeey! Seee thief oh... I go sue for impersonation oh. If I catch you!i post it dis morni dat y u guy remember 2 put it in front page |
kunlesehan: since March!dnt mind dem,i just post it dis morni around 10am at d joke section,dem nw put march as d date |
HOW MOST NIGERIAN LADIES REACT TO NOLLYWOOD MOVIE(S). TRUE OR FALSE In this movie, Ramsey Noah is the step son of Patience Ozokwo (Mama G). Patience Ozokwo acts as a wicked woman. Patience Ozokwo's plan is to poison Ramsey Noah. After putting d poison into a glass of juice, she kept it in d fridge. (Nigerian lady still watching) Nigerian lady: Chei, dis woman is a very wicked woman o. In d movie: Suddenly, Ramsey Noah came back from work. Nigerian lady (still watching): Ramsey abeg no go kitchen. In d movie: Ramsey Noah enters the kitchen. Nigerian lady (still watching): Chei! Ramsey abeg no go near fridge o. In d movie: Ramsey Noah goes straight to d fridge. Nigerian lady (still watching): Ramsey abeg no carry juice, just carry water drink. Den go sleep. In d movie: Ramsey Noah carries the juice. As he was about to drink the juice, the glass fell down on d ground and broke. Nigerian lady (excited and screams): THANK YOU JESUS. |
U said we shuld nt pray duhr nd asri prayer 2geda, wat if u miss d duhr prayer mayb u ar on a journi and can sumone take his/her bath in d aftnoon durin ramadan |
1 2 (of 2 pages)




