₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,308 members, 8,430,311 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 09:56 AM

Toggle theme

Seunwere's Posts

Nairaland ForumSeunwere's ProfileSeunwere's Posts

1 2 (of 2 pages)

TravelRe: Transport Crisis: LASG Is Looking Into The Demands Of The JDWAN - Sola Giwa by Seunwere: 6:50pm On Oct 31, 2022
Antoeni:
Because of LASTMA Devilish Activities in Lagos I Will Not Vote For Saneo Olu
And d person u want to vote for will ban latsma. Dey deceive ursef Nigerians don't like rules and regulation dey just want a banana Republic with no law and u are expecting Development. Sorry case
TravelRe: Transport Crisis: LASG Is Looking Into The Demands Of The JDWAN - Sola Giwa by Seunwere: 6:47pm On Oct 31, 2022
Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Rubbish
PoliticsRe: Name Your Presidential Candidate And Give Us Three Reasons We Should Vote Him by Seunwere: 6:46pm On Oct 31, 2022
Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Rubbish
PoliticsRe: Jalingo APC Chairman, Bashir Bakari Suspended For Allegedly Working For PDP by Seunwere:
Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise if dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Rubbish

1 2 (of 2 pages)