Seunwere's Posts
Nairaland Forum › Seunwere's Profile › Seunwere's Posts
1 2 (of 2 pages)
longetivity:So make hin kill her abi... na acting now u @ 2 dull |
Googledotcom:Sincerely speaking even on nairaland d likes has drastically reduced may be dose supporters travel to wia dere is no Internet connection. |
I swear all voters in dis country are mugun.... You either be Obi, tinubu, atiku and Kwankwaso mugun.. Can u imagine wetin be all dis photo sharing with oyinbo people jst to dull d electorate... Politician are same and voters are d mugun same style from all of dem |
Adjovi:With dat huge money involved den must play wetin be dere job make den con ask people wey dey go work everyday 4 naija lagos spent hours inside hold up so na 90 minutes a day wey be say no be everyday con be problem. Den no dey do anything abegi. Na faaji and entertainment job den dey do joor |
Hatred post instead to address issues like somebody that have sense diplomatically and let us know the solution to the challenges but it was personal attack on person of tinubu.. The useless guy that created the post want to tell us there are no agbero in the east and north in fact dere own worst pass lagos own but lagos is a state where u will find all useless people from different state come to hustle den go dey yarn nonsense. Dis country shud just split make we stop dey decieve ourselves no genuine love anywhere from d East to the west to North na force marriage |
appishani1:Mumu ... foolish talk |
Now I understand why men crave so much for male kids... |
If u be single dis days especially guys shine ur eye well well den no dey arrest late comers 4 marriage oooo take ur time make one useless witch no force u go where u never ready to go.. |
socialmediaman:On top Indian high commission make una dey borrow sense now. If obi drink water na news for una blind followers |
Ezeama400:You are a confused person.. Dose regions dat carry religion 4 head wetin be dere achievement make una dey borrow sense if na no get |
YahooG:Dis man heavily rely on online voters anyway dat is own weapon l won't abuse anybody even if l'm not one if dere supporters |
XerXers:This is Nigeria not Anambra |
Penguin2:Take it easy on ursef.. You are to young to die ontop another person matter pity ur parent cos HBP dey affect anybody now regardless of age. It is well with u |
Felimax:E pain u. No crime jst waka pass no comment |
ImmaculateJOE:Obi has been declared winner of Anambra presidential election congrats to him |
OnyeAshuaUru:Even if they provide you with the vedio you will still ask for something else so no need to respond to unpleasable knock head people like you |
Canyona1:Show some love hatred is killing u internally |
Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Take action and correct dis abnormality. Rubbish |

Glory to God.... Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Take action and correct dis abnormality. Rubbish |
Nobody dey win war but one party go suffer losses pass other party.. Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Take action and correct dis abnormality. Rubbish |
Anything to trend.... Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Take action and correct dis abnormality. Rubbish |
Na who dey decieve dis slowpoke sef ... Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Take action and correct dis abnormality. Rubbish |
The warming should hv been don't travel within Nigeria as u might be kidnapped yeye government den sef wan show .... Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Take action and correct dis abnormality. Rubbish |
Wike is right dele shud concentrate on his ovation everybody just want to chop from politics because say na free money ... Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Take action and correct dis abnormality. Rubbish |
Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Take action and correct dis abnormality. Rubbish |
Tinubu wey never become president.. craze dey some people head .... Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Take action and correct dis abnormality. Rubbish |
Massive.. Nairaland just dey ban people like a dictator without no reason. Let member know why u ban dem. How do u correct people wen dey don't even know wat happen. Create window for members to apologise lf dey can or go ahead wit d ban if dey don't feel remorseful make una no dey act like abacha.. Omo no better person for dis country give dem power u go see dere true color. Take action and correct dis abnormality. Rubbish |