Seyirock's Posts
Nairaland Forum › Seyirock's Profile › Seyirock's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
kwealth12: SAME HEREe no easy oo.,me nd my guy wey dey cruz together don get busy too only me,myself nd my phone. |
oooo..me don tire oo,everybody don dey live house only me just dey..fustrating |
na wa o..futa don turn everybody to news paper nd journalist see information everywhere from different sources.which one we go believe? |
Jdrake: Mowin ooh ma big bros nd big sis dem 4 aos.....I dey hear say some pple wey dier name come out 4 change of course list don get admission ooh,even wen 2nd list nd surplementary list neva come out...abeg hw possible is dis ooh cus I just surprise oooohmayb dey check from jamb website.every skul dy first send d names of admitted student to jamb b4 dey upload am for dere own various website.so some student fit see der name befor dey officialy release d list. |
Sammydreezy: all documents must be originalme don laminate my own o,hope no problem with dat? |
adepiero: you go sch at all? "looks likes" which kain English be that? u for add "s" for the whole thing |
[quote author=Sammydreezy]To all Admitted students .....start preparing for your registration,...Get your *45 passports ready *Hospital birth certificate( church birth certificate is not accepted by FUTA ) *Certificate of 0rigin from ur local government in your state of origin) *Jamb Admission letter *0riginal jamb result slip* Testimonial *statement of result(ssce) and more. Pls stallites shuld list more of what we wud nid even tho we are yet to pay the School fees.To all my cronies here waitinq desperately to be admitted, Your TESTIMONY ll be the next by the authority in the name of Jesus[/qu everytin na original form ba?. |
oogà o..wetin dey won use 45 passport do? .dey go do visa for us ba? |
dinggle: T.B Joshua did not bribe them, he only brobe them...u dont deserve to be call anyorda name other dan FOOL..goat dat wat u re,only God knw where u grow up..AKAMU! |
Jherry93: dere is a way dey do dere calculation in futa which is not open to d'public i think they are still fair with their admissions....notin like dat..make dey giv me admision abeg |
worisj: lol Xame heremy broda is not easy |
worisj: Novembermake dey quick abeg.,l don tire to sleep for house oo |
worisj: the list is for pd an de.....coc is going to come out in oct.den when are we supose to resume? |
Jherry93: its not only about PJ score, jamb score matters too...true.. one of my guy score 249 in jamb nd 68% in post jamb adimited mechanical engr |
the second list is for who exactly? predegre or coc..make l know my next move. |
worisj: are you kidding me 4rm dis year's experience one has to do better Dan 72%lol..engineering for FUTA no be beans oo.if na me get 72% dey no give me admission l go carry all my family members com protest..na wa o |
it was so funny dat l forgot to laugh |
Holuwafunminiyi: What is FUTA cut of mark for Civil Engineer and Elect Electu have to do better dan 203 in jamb nd 60% in post jamb..from xperience |
just invest in urself meet new people..na admision we go chop?..lf dey want power show dem power, if dey want certificate give dem certificate...fall dere hand b4 dy drop ur own. |
worisj: I like your faithbros thank you o ..gud news for all of us |
worisj: make sure to buy two E-facility card one for admission letter and the other for original resulttwo? .l think d card is for dual purpose for original result nd admision letter..l have my card..waiting to print my admission letter in faith. |
fireforfire: Gbazaqween... na by force to marrylook at u! make her colour no confuse u o na clean 9ja girl she be..she beter drop dat european bulshit nd go marry..na her type dy bcom sugar mama later..nonsense mitcheww |
l no knw wetin dey worry africans @ 40 she stil dey dance all my single ladies....see her face like late micheal jackson,she beter go marry again o.tor |
missdebs: a yoruba proverb says 20 friends cannot play for 20 years, d truth is change is always difficult but inevitable, if she doesnt reduce her closeness wit u wen she gains admission,she def would wen she gets married. Such is lyf..when she get married we will understand nd we to will go nd marry.maybe becos u are fmale u hav nt xperience anytin like dat. |
tosyne2much: This rubbishh is only peculiar to majority of Nigerian dummy ladies. I swear any lady that supports this act and see nothing wrong in it is dumb and immature . I also noticed that too... Most of my dudes back den in secondary sch still hold conversation till date even if it can neva be the way it used to be then but it shldnt drastically reduce the d extent of ignoring or not holding conversation with dem anymore... Most of those ladies are jst so dumb and myopic... They tend to change and start acting awkwardly because they lack insight, foresight and don't understand the principles of life... They presume it's the best measurement of class so they drastically change... How would you neglect or stop holding a conversation with your old-time frnds, neighbours or classmates because say you enta sch... To all the ladies with this silly mentality, its hightime you changed for beta.. There's no biggie in this admission of a thing... Just that when you are so dumb and immature, it triggers pride and oppression.. THERE'S MORE TO LIFE THAN ORDINARY ADMISSION.wow dis guy don make my day...post of d month... |
philipstweets: wow, dats nice.....hw many horsepower?.see d problem with science student?…dey never get motor finish dey don dy calculate horsepower.na horsepower we go drive?..no be only horsepower na manpower. |
well am single because am still waiting for your sister..she never still gree oooo well am single because am still waiting for your sister..she never still gree oooo |
Tifelove: Pls who knows d names of banks that are closer to futa. I want to open a bank account that i will be using in school. dey are up to four banks in campus if not more.. first bank, UBA,etc |
l heard that jamb reg for next year will start on 15th of this month,and everything about 2014/2015 admission will end 31st of october.source from jamb..so futa better hurry up.. |
worisj: true talk o while guys they queue for hot sun to write pd exams girls go just arrive the venue anytime and finish before guys that came earlier self Chai probably because its a technological school that's y the girls are few!!!!!..ln side one long queue ,if dey call female out u fit just see like 16 girls comot.,as if d skul na mosque for northern Nigeria. |
pelucruzy: skul wont be interesting without dem nau.u sure?..true talk if u think am well.. no girls for futa, 7-3.l think is the ratio of guyz to girls |
true talk., no mind dat guy,maybe na his family member complete am 27k nonsense..everytin na God. |
it was so funny dat l forgot to laugh
well am single because am still waiting for your sister..she never still gree oooo