Shakz's Posts
Nairaland Forum › Shakz's Profile › Shakz's Posts
@ 9-zeros tanx a bunch...na over correct guy u b |
[quote author=T.stone]#Thinking# I just woke up now. I dreamt I found mysef in a particular camp. All I cld see wz corps members in their khaki attire including my humble sef. My hands were inside my pocket as I dey bounce around d camp ground like person wey neva get problem b4. Suddenly, I saw a soldier standing n given out instructions to his platoon group. Then I walked up to him n asked him where I was. Soldier: O'boyna Lasgidi camp be dis oh! Make una open ur eyez well well!(With a very thick voice) Na I'm I say to masef say e don happen. I hapi sotey I no kno wen I giv d guy a knock on top his head!!! As I dey waka still dey pose around na I'm I hear sme pipu dey call... People: UNCLE T.STONE! UNCLE T.STONE!! UNCLE T.STONE!!! As I turn make I c who dem be...u can't believe d pipu wey I c! Dem be my pipu on top dis thread for Nairaland ssha. A guy. N lady wey I no con kno wela dem be ssha. Maybe una all fit elp me now ssha. For d guy cld it be 9-zeros,luvola, dis nu guy...shakz wey just enta d thread or my cool handsome guy Moshoodn or any of this guys for here? And for d lady I no kno weda na shygal, Flairlady, BJ88(d only babe I wan take home to mama for this thread), sexy:ify(dt nu babe also), ebicon n al dis babes for here also? Anyways I gave the guy a congratulatory handshake. As for the babe, trust Uncle nah I give her a warm hug sotey dt ma body sef dey feel shock!( I don anta am). Now, as I say make I adjust dey enjoy d whole tin na I'm I wake up from my DREAMLAND con find mysef for NAIRALAND!!![/quote]na mosh b d guy so na coz as for me na oil tinz o.....@flairlady how u doin hope u wont mind joinin uncle t.stone? |
moshoodn: But for light matters sha, them been dey try sha.na for ur last year in skool lyt bin come make sense,aspa me na tdf i stay for ma final year...u sabi habib from mech eng?..u sabi any mech eng guy? |
moshoodn: True yarn bro. . . Seems you've stayed in that town wella. . .yea bro na mx i comot from o..dat town no try @ all |
moshoodn: well, i don't intend serving in Niger. . .mosh wot part of mx did u reside while skoolin??..dat town suck no b small..but in termz of quietness and peace mx z top draw u can even walk anytime of d day..datz ow peaceful it is :x |
moshoodn: Since we are all cool.......guy u really funny o,mx= wack city |
Shygal: Owk. Tnx dear..goodmornin o, are u always online or dream land pushed u away diz early ..wotz d story |
[quote author=9-zeros]Wow. a few comments got me tinkin. How did we get here? Firstly shakz callin me 'otondo' n now naijaobi sayin 'we 're actin like kids'. I started diz thread so we cud come 2geda n help urselves wit diverse info's n opinions. D fun n jokes were really cool, but its obviously doin more harm dan good. It boils me 2 take insults just cuz m jovial. Moreso, i doubt if any1 here can relate 2 d lifestyle i lived let alone disrespect me in real life. If u have doubts, i'd luv 2 meet u in person. Finally, I've decided to just step aside n watch d thread flow. i'd always make it thru anytin witout any1.[/quote]bro otondo means corper to ma own lil understandin of it,coz datz wot i and ma friendz call each oda,if twas disrespectful to u any way...from 1 matured mind to anoda ayam SORRY and pls dont b vexed,i wont do it again |
[quote author=9-zeros]say wat!? mudafucka r u stup*id?[/quote]nope i'm not,guez u r |
Shygal: E neva 2late @ all. Welcom oooo jare!shygal mucho gracias prenty prenty...werrin i bin don miss? |
Tanx chief servant soon to b OtOndO 9-zeros |
[quote author=9-zeros]notin much. my guy dey serve there, dem dey pay 5k. e go make sense if na asaba u get ppa cuz e dey developed but i no sure about electricity.[/quote]na wa,na coz of d nature of course wey i study na hin wan make me push enta delta,i knw bout how much dey pay buh e get 1 job for there worth around 25k/month wey i wan try obtain + oda tinz n not forgetin bein close to ma 1 n only nephew |
Make una make some noise bout delta tinz naw |
[quote author=T.stone]u sure say u no find ursef for Maiduguri? Guy go sleep again o[/quote]uncle no b drim all does drimz o na myke |
[quote author=9-zeros]notin do u boss. just drop ur 4 crates of star n 2 rat poison.[/quote]done already,i jus bluetooth all to uncle boda T.stone....1ce again i hail o chairman bros chief servant 9-zeros |
[quote author=9-zeros]d ppa is neva a problem: teachin, local govt or ministry as long as u're posted to a gud area. d pay is stil dsame. if u get a priv schl, u can also be paid d same amount dat d govt pays. d area u get matters most some villages in dat state beats a scary movie. no jokes. as postin area, i know of emene. mehn, d roads ar gud and dey get at least 23hrs electricity EVERYDAY. i can swear wit my uncle's life (uncle t-stone). 70% of dat state gets steady power supply, but i'm not familiar wit d names of places cuz emene was my main base.[/quote]guy u criously makin me consider enugu o,buh i'm kinda soo hooked to delta...u sabi anyfin bout delta wey u fit share wif me |
mykejones: *stretchin my legs and flexing my hands and yarnin*so u no even c ur sef for ur papa house??..myke na wa 2 u o |
I no knw say mx children dey ere sef...moshood et flairlady i c una jare...9-zeros,shygal,uncle broda t.stone i troway salute o hope say e neva 2l8 to join una for ere?? |
moshoodn: [size=20pt] THIS IS TO ALL FUTMINNA GRADS moshoodn: [size=20pt] THIS IS TO ALL FUTMINNA GRADS moshoodn: [size=20pt] THIS IS TO ALL FUTMINNA GRADSguy u fit help me check ma own...finished from mech eng...ma names are shaibu sadiq |
kelvs4u: My guy frm wat departmnt did u graduate frm in futminnamech eng wot bout u bro ![]() |
make una chill, we are all gouna serve come july includin futminna |
