Shane95's Posts
Nairaland Forum › Shane95's Profile › Shane95's Posts
[quote author=Eni~girl]Hapi BuddDawe Tu Yhu!.WULLNP[/quote]c her swit voice *chuckles* wait u b rapper |
[quote author=Irewumi O.]ahahahahahahahahahahahahahahahah. U dey among pple wey like reading news paper used by dox people xeling akara nd co.[/quote]lwkmdead |
Smh 4 mofoes *shakes head* well ASUU strike has been cancelled confirm 4rm Punch august 2009 |
Thunda rape jonathan sef smh 4 nigeria wen ah was doin my masterz abroad year 1932 we didnt even knw d meanin of strike d only tin we knew strike den was thunda nd football playerz *sighs* i miss doz dayz wen me clinton, bush nd queen elizabeth played football in d streetz |
[quote author=Eni~girl]ashy mind u abi[/quote]stop it jhur |
Leonard Adeniyi: hmm, so 4 ur mind nw u don get d gal abi?lwkm e dey pain u ni? |
[quote author=Eni~girl]u b correct quy kudos tel dem *dat wah dey sae*[/quote]*blushin* tnx |
[quote author=Eni~girl]*tonque awt*[/quote]baby dnt mind him jhur |
[quote author=Eni~girl]ahnahn y ah no fit date m na crime[/quote]hw u go date am wen i dey here |
Leonard Adeniyi: hmm me am nt lik oda guys oo, nd by d way ur beautiful is differntlwkm datz wat dey say |
[quote author=Eni~girl]et wil b qweat fun lyk criozli cuz na me nd u qo bath insyd xinc na swimminq pool u wahn cry[/quote]lol am blushin ooo buh plz no try rape me oo ah b virgin |
Leonard Adeniyi: eni~girl u so funny u are more unles a comedian... U nt ugly nah, jst gat ur pics nw it kul nd beautiful!lwkmdead dude she no fit date u na d compliment too much |
[quote author=Eni~girl]jez wahn bath abeq mke d tears full 1 bucket.lOl[/quote]let me make it more fun ah go cry swimmin pool |
Yaungdee: Chai na person papa be dz wey dey cry o..ndo!granpa no fi mi pa na |
ASUU nd FG thunda wan rape una ba k am on my knees *cryin* cancel ur strike piko i dy beg |
[quote author=Eni~girl]huh u neva tld me u were dat handsum or cute huhuh xo wen ah c u ahwil b lyk shane plz can i b ur qf dahz shit even if ah ve dah crush on u m nahd qahn show it instead awil do sth cwazy.Inshrt sef ah wahn c yur pix plz upload lemme trip fur dah cute quy*winkx*[/quote]smh chico ah was jst jokin 4rm wah u posted e b lyk say u dy para piko no vex woh datz hw i joke dnt worry ma pics iz cumin up soon ![]() |
[quote author=Eni~girl]ehn fahyeh m nahd sinqle even if m sinqle sef i cnt date a quy dat lyks qurlz tu dz xtent arqhh[/quote]datz wat dy say buh wen dy c me dy b lyk "shane plz cn i b ur gal dnt mind if u already gadt 50gfs" smh stil on d BAD GUY P |
Galz cn u plz upload ur pics itz rili important |
[quote author=Irewumi O.]no fee lex dan 100k nd gurl plenty.[/quote]ma guy u sure jhur mehn |
Smh 4 una sha<shakes head> well tf oou 4 postponin d exam*sobs* |
Biko hw much iz d skul fees nd hope say fyn galz full dere ![]() |
Biko hw much iz d skul fees nd hope say fyn galz full dere |
whoa been lng ah been here last watz up y'all. Eni gurl hy :Dwhoa been lng ah been here last watz up y'all. Eni gurl hy |
Yaungdee: No problems at all brotnk u sir |
[quote author=m.esther96]u stl nid 2 input ur acct numba ![]() wait! im lying ni ooo[/quote]baby sto playin jokes on me jhur |
i printd my slip 2day nd all dat was on it were my jamb reg no, course jamb result waec result nd d time table biko iz dat all i nid |
[quote author=m.esther96]ad me on fb@Aya Oba Omo Idowu @shane,i dey loyal jawe,aw v u been??[/quote]am kul u? |
Wherez ma baby esther ![]() |
DexxyAlebs: Oya o we don create the group; search for "OOU ADMISSIONS" and join the group.dexxy go fb go acpt my request 2 join oou admisns »†•Agbede AD³GBOYEGª•DªNI³l•†«™ |
Mehn am i d only1 here ![]() |
[quote author=$£yi]It is not architech but architecture. About oou I am not sure, but I will advice you to either try Futa in Akure or Covenant University in Ota. They are the best unis. to study architecture in Nigeria. Good luck[/quote]dm dy offer architecture woh na archi me wan do 4 oou |
Dexxy ur d man bro |


