Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,397 members, 7,861,111 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 12:47 AM

OOU 2013/2014 Admission - Education (55) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / OOU 2013/2014 Admission (169911 Views)

Oou 2014/2015 Admisson / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / UNIZIK 2013/2014 Postgraduate Form Out For Sale (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (52) (53) (54) (55) (56) (57) (58) ... (172) (Reply) (Go Down)

Re: OOU 2013/2014 Admission by Shane95(m): 8:25am On Jul 27, 2013
ASUU nd FG thunda wan rape una ba k am on my knees *cryin* cancel ur strike piko i dy beg
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumiO(m): 8:33am On Jul 27, 2013
Shane95: ASUU nd FG thunda wan rape una ba k am on my knees *cryin* cancel ur strike piko i dy beg
inxted of praying u dey kry,plx make it lounda xo dey kan hear u 4 Aso rock.lol
Re: OOU 2013/2014 Admission by Yaungdee(m): 8:48am On Jul 27, 2013
Irewumy O.:
boxx ao tinx? Xhe u don travell?? I want go ago dix wkend jawe 2 gt xumting.
Oga mi wo ko is eye l'ago...mo ti ya danu
Re: OOU 2013/2014 Admission by Yaungdee(m): 8:53am On Jul 27, 2013
Shane95: ASUU nd FG thunda wan rape una ba k am on my knees *cryin* cancel ur strike piko i dy beg
Chai na person papa be dz wey dey cry o..ndo!
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumiO(m): 9:06am On Jul 27, 2013
Yaungdee:
Oga mi wo ko is eye l'ago...mo ti ya danu
i tot ax much
Re: OOU 2013/2014 Admission by Belton: 9:32am On Jul 27, 2013
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumiO(m): 9:49am On Jul 27, 2013
Re: OOU 2013/2014 Admission by LeonardAdeniyi(m): 3:52pm On Jul 27, 2013
Lateefah.Toyin:
Gud morning
....lateefah dis ma 1st tym seein ur post here. Are u an aspirant or wat?.
Re: OOU 2013/2014 Admission by Eniqurl(f): 4:22pm On Jul 27, 2013
Irewumy O.:
Gud Am 2 all ugly nairalanda {yangdee don grit btiful 1nce}
ur head dey dere u rememberd uqli once lyk us
Re: OOU 2013/2014 Admission by Eniqurl(f): 4:24pm On Jul 27, 2013
Shane95: smh chico ah was jst jokin 4rm wah u posted e b lyk say u dy para piko no vex woh datz hw i joke dnt worry ma pics iz cumin up soon
lol aw ah qo para na untop werinq jez jokinq thO
Re: OOU 2013/2014 Admission by Eniqurl(f): 4:26pm On Jul 27, 2013
Shane95: ASUU nd FG thunda wan rape una ba k am on my knees *cryin* cancel ur strike piko i dy beg
jez wahn bath abeq mke d tears full 1 bucket.lOl
Re: OOU 2013/2014 Admission by Yaungdee(m): 5:20pm On Jul 27, 2013
From lagos loud and clear....wassap my ppl?
Re: OOU 2013/2014 Admission by LeonardAdeniyi(m): 5:55pm On Jul 27, 2013
Eni~girl:
ur head dey dere u rememberd uqli once lyk us
eni~girl u so funny u are more unles a comedian... U nt ugly nah, jst gat ur pics nw it kul nd beautiful!
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 7:02pm On Jul 27, 2013
Yaungdee: From lagos loud and clear....wassap my ppl?
how was ur jony?
Re: OOU 2013/2014 Admission by Shane95(m): 8:12pm On Jul 27, 2013
Yaungdee:
Chai na person papa be dz wey dey cry o..ndo!
granpa no fi mi pa na
Re: OOU 2013/2014 Admission by Shane95(m): 8:14pm On Jul 27, 2013
Eni~girl:
jez wahn bath abeq mke d tears full 1 bucket.lOl
let me make it more fun ah go cry swimmin pool
Re: OOU 2013/2014 Admission by Shane95(m): 8:15pm On Jul 27, 2013
Leonard Adeniyi: eni~girl u so funny u are more unles a comedian... U nt ugly nah, jst gat ur pics nw it kul nd beautiful!
lwkmdead dude she no fit date u na d compliment too much

1 Like

Re: OOU 2013/2014 Admission by Eniqurl(f): 10:23pm On Jul 27, 2013
Leonard Adeniyi: eni~girl u so funny u are more unles a comedian... U nt ugly nah, jst gat ur pics nw it kul nd beautiful!
uhmm quyz una b zme which qal no dey beautiful 4 una eye
Re: OOU 2013/2014 Admission by LeonardAdeniyi(m): 10:25pm On Jul 27, 2013
Shane95: lwkmdead dude she no fit date u na d compliment too much
ahah, wat did u mean she cant date me? Shey u dey inside her @ tongue
Shane95: lwkmdead dude she no fit date u na d compliment too much
ahah, wat did u mean she cant date me? Shey u dey inside her @
Re: OOU 2013/2014 Admission by Eniqurl(f): 10:28pm On Jul 27, 2013
Shane95: let me make it more fun ah go cry swimmin pool
et wil b qweat fun lyk criozli cuz na me nd u qo bath insyd xinc na swimminq pool u wahn cry
Re: OOU 2013/2014 Admission by LeonardAdeniyi(m): 10:28pm On Jul 27, 2013
Eni~girl:
uhmm quyz una b zme which qal no dey beautiful 4 una eye
hmm me am nt lik oda guys oo, nd by d way ur beautiful is differnt
Re: OOU 2013/2014 Admission by Eniqurl(f): 10:29pm On Jul 27, 2013
Shane95: lwkmdead dude she no fit date u na d compliment too much
ahnahn y ah no fit date m na crime
Re: OOU 2013/2014 Admission by LeonardAdeniyi(m): 10:30pm On Jul 27, 2013
Eni~girl:
uhmm quyz una b zme which qal no dey beautiful 4 una eye
hmm me am nt lik oda guys oo, nd by d way ur beauty is differnt
Re: OOU 2013/2014 Admission by Eniqurl(f): 11:16pm On Jul 27, 2013
Leonard Adeniyi: hmm me am nt lik oda guys oo, nd by d way ur beautiful is differnt
uhn 4 ur mind
Re: OOU 2013/2014 Admission by Eniqurl(f): 11:46pm On Jul 27, 2013
Omq! Zlip aint kuminq.If ah qave yhu a permission of askinq mie any question...wat question wld u ask?
Re: OOU 2013/2014 Admission by Yaungdee(m): 11:54pm On Jul 27, 2013
Irewumy O.:
how was ur jony?
Stressful but tank God ni o..
Re: OOU 2013/2014 Admission by Yaungdee(m): 11:57pm On Jul 27, 2013
Hope u guyz are hopeful for thursday..just two demands remaining, and am hopeful that both parties will reach an agreement that wud lead to calling off the strike...aspirants get ready for ya exams!
Re: OOU 2013/2014 Admission by LeonardAdeniyi(m): 1:41am On Jul 28, 2013
Eni~girl:
uhn 4 ur mind
seriously
Re: OOU 2013/2014 Admission by sinmisolaoluwa: 3:32am On Jul 28, 2013
[quote
author=Eni~girl]Omq! Zlip aint kuminq.If ah qave yhu a permission of
askinq mie any question...wat question wld u ask?[/quote]...ok...i will jst ask you to tell me ds bad things u did as a kid.
Re: OOU 2013/2014 Admission by Eniqurl(f): 7:55am On Jul 28, 2013
sinmisolaoluwa: ...ok...i will jst ask you to tell me ds bad things u did as a kid.
nt mch sha i only steal chocolates nd caprisonne wheneva ma mum kip dem away frm me (til now) nd whenever i dnt wnt tu do sth i pretend tu b veri sick,ah alxo spend ma food moni on rubbish z dat bad?I Dnt tink xo na me qet ma moni
Re: OOU 2013/2014 Admission by Eniqurl(f): 8:11am On Jul 28, 2013
Eni~girl:
nt mch sha i only stole chocolates nd caprisonne wheneva ma mum kip dem away frm me (til now) nd whenever i dnt wnt tu do sth i pretend tu b veri sick,ah alxo spend ma food moni on rubbish z dat bad?I Dnt tink xo na me qet ma moni
Re: OOU 2013/2014 Admission by IrewumyO(m): 10:54am On Jul 28, 2013
Eni~girl:
nt mch sha i only steal chocolates nd caprisonne wheneva ma mum kip dem away frm me (til now) nd whenever i dnt wnt tu do sth i pretend tu b veri sick,ah alxo spend ma food moni on rubbish z dat bad?I Dnt tink xo na me qet ma moni
i kan cccccccc

(1) (2) (3) ... (52) (53) (54) (55) (56) (57) (58) ... (172) (Reply)

UNIUYO 2014/2015 Admission Update Thread / 100 best secondary schools in Africa / Osun State University Thread For 2012/2013 Admission

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.