Sharisto's Posts
Nairaland Forum › Sharisto's Profile › Sharisto's Posts
bookin space 4 yr 2016.........finally av made it 2 fp dis yr.......... |
Chai! since I join nairaland 4d first time wer I md it 2 FP.......na die I dey...ooo, smile n laugh 1 burst my cheek....oooo, dancin shoki since 1840 AD |
it's Aiiiiiiiiiitttt, bookin space for 2015 personally. |
Everytime plane must miss, abi d pilot dey carry dem go heaven direct or abi dem judt dey dissappear via permuda triangle thingx.......story 4d gods. ....... personally e b like sey na canoe or keke I go use enta singapore from naija. |
Everytime plane must miss, abi d pilot dey carry dem go heaven direct or abi dem judt dey dissappear via permuda triangle thingx.......story 4d gods. ....... |
scarcity of dick in d world.......galz r crazy....most timez ova slowpoke spirit dey worry gals in HD |
I dnt knw cos am not a 419.........but mk I chk my neighbour ask am cos em na ex 419 guy...... |
lack of hand work |
yeye dey smell.......na my eye u 1t tk do experiment abi....which numba u put 4 der |
1 my daddy in the lord.....Pastor Adeboye of redeem church 2 kanu nwankwo 3 2 face 4 don jazzy |
pls keep a big drum close 2ur bedside. |
Pls vote for miss mercy for face of democracy by following this link http:///k2joe8d click like and comment. Thanx a million and God bless |