Shayregal's Posts
Nairaland Forum › Shayregal's Profile › Shayregal's Posts
1 (of 1 pages)
Pls wizkid did nt change his style, is just dat his style blend in any aspect. Listen 2 gidi girl. U will see dat it blend, or davido who tried 2 change his sound in coolest kid in africa. Sony tell am say he style no blend he con dey say wetin no consin us. UR STYLE BLEND u dey talk say dey say make u change. |
If I tell u say u be starboiiii The grammy award na ur own ooo wizzy, International recognition 4 u ooo If dem hate am dey go fall ooo 4 u. No hate no hate no hate starboi ooo No hate x3 baba. Nla ooo. |
DCMIX:wetin moses won cum do 4 man u. He fi cum turn boyball sha |
1 (of 1 pages)