₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,145 members, 8,448,852 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 10:59 PM

Toggle theme

Shekstu's Posts

Nairaland ForumShekstu's ProfileShekstu's Posts

1 (of 1 pages)

Foreign AffairsRe: India Invites Tinubu For India-Africa 2026 Summit by Shekstu(m): 7:27am On May 09
Them go use him head 4 der chop naija, na him sabi.
CrimeRe: Borno Children Forced Into Terrorism With Guns And Uniform (video) by Shekstu(m): 8:18am On Mar 11
Northerners no go c dis matter mak dem protests, na 2 go dy protests for another country mata way no concern dem, yeye people
HealthRe: Help! I'm Going Deaf by Shekstu(m): 9:45pm On Feb 06
Omo na spiritual earpiece dem nak u so, omo go fine wan strong church go 4 deliverance o
PoliticsRe: Dubai's Burj Khalifa Celebrated Nigeria At 60 by Shekstu(m): 8:07am On Oct 02, 2020
na Nigerians dy com spend moni pas 4 der na na y dem dy epp una celebrate mak Un com spend more

1 (of 1 pages)