Sherrylo's Posts
Nairaland Forum › Sherrylo's Profile › Sherrylo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 (of 47 pages)
Akpanbaba what road do you want the FG to construct? the allocation wen Allam and odi them pac no reach to get them roads?I wonder wetin this millitant them dey think, the money wen Allam dey carry go UK wen them catch am for no construct road for them? .Boy this millitant the dey face the wrong side. Them be freedom fighters abi politicians boys? if Nigeria leave Niger-Delta alone them go kill thierselves finish within three days. |
Ehie007&Toks2008 look as a matter of fact, this is something I see everytime I tarvel out of the country,The planes that are flown domestically and within Africa are bad.What is it? na only we get witch? how many times BA don ja like that abi Virgin atlantic? but I tell you I no go suprise if Virgin Nigeria Ja, because the kind Aircraft wen them no fit use as carreir for outside Africa na hin them go dey use inside Africa and Fani dem know but dem no go stop them as far as dem they collect something for thier hand. Dem go dey compromise people safety for money even travellers right Civil Aviation dem dey compromise am for money.How many people claim damages when get compesation?even say dem break your lock still your things, abi na Occultic power do that one self? |
Dont blame fani noww, if im no say like that,how the allocation wen hin go take do jass wen go cure the juju go come out? |
Asamuel you left Islam either because you were looking for miracle or just following the crowd.Which one? |
Davidylan whats your problem with Islam? look, Islam as a religion to the people who understands it promotes peace and harmony.You guys look at the wrong sides of peoples behavior and attach it to ThIer religion,dont we see impatient people among the Christians? or have heard that someone insults Islam and the person was killed by the Yoruba people? |
Asamuel see hen if the muslims wen you sabi na only the ones when dey north, then i beg try make you look again.All those things wen you attribute to muslims, no be thier own. The problem with you guys hen be say una too they mix tradition with religion. Its time you started seeing peoples tradition as a total diffrent thing to thier religion.When you are talking about Islam talk about it as a religion dont put fractions into it.Afterall Jesus no be christian,sabi na Jew. |