Shinexman's Posts
Nairaland Forum › Shinexman's Profile › Shinexman's Posts
Abokii y u cum put peple for high jump nw |
Notin special jawe,fingerz stil cross sha |
D site nt jst stil goin ooo,beta delivery sha ijn |
Am usin dis medium to inform u guyz dat if u ar nt avin gud info lyk pakavy n abokii pls i guess u dnt post rubish here cos everybody is awaitin d list so as not to cause hbp for sum pple,i pray d list comez out very soon,apy wknd to all my frndz |
Joy mojuba: i go text u things wey u go get 4 me if i talk am here dey go jealous....no wahala nw,u get my no,or we beta stil met on 2go |
@ abokii,pakavy,2gohandler,joy,druggmoni,sodiq,babatunde,herdam u guyz shld let us make dis trend full of fun again cos da list is nw 50%loadin nw, chai i ned much shopin wearz tinz |
Joy mojuba: wetin i go bring wen i the cum na just food flask so dat i go cum de take my share every day. Loli wil b very much available for u,as per sa we b.........lolz |
Shout out to ol u guyz, ol fingerz stil cross oooo |
Pakavy: r u sure u r alryt?u hav d symptoms of som1 suffering 4rm bipolar disorder and am afraid d prognosis of ur case is poor.dont com here and derail this thread.if d 304 u got thru irk and hausa r making u drunk wit madnes then i must warn u dat u r way ova ur head at such i suggest u get out and stay out of d thread.moderators take note!i wonder oo pakavy,dis is nt hw d lawyerz,justice begin der lyfz nw anyway may b age tinz sha |
Sodiq33: Jst wanna say hello...@jubril,can u plz stop ur latin/greek english nd spik 2 our undstnding 4 beta communicatn,becus i thnk communicatn is complete wen d reader undstnd wat u re saying,.no hard feelings..i guess every1 shuld over luk dis guy,i jst belive is nt d father of wole soyinka n my advice to him is to count is score to nothin if dat is d source of ol dis every 1 is avin a high score bt we ar lukin to wht God wil du, i want u to coment on mine cos i no u ar gud @ dat ask me n am surely available to tell u jubril |
Mornin guyz,am nw bak again office wrk kept me busy noni,i jst belive God has already completed our admission stuff, very soon we ar all goin to lolz |
Sodiq33: hey,is dac admisn list nt form..hmm,mrxela,shinex,2gohandler,druggmoni,..u guy's re nowhr 2 b found...peaceguy av bin followin u guyz on d trend bt jst so busy for d day,dac admission is out,our own nw to 4lo fingerz n leg cross sha i pray it will b favourable to all. |
Admission list on my mind, me i don go buy 1 carton of indomie hungry man level n 1 bag of semovita so abu zaria, mo ti bale diba |
ofelix15: I hav bin following ur post 4 a longtym, nd don't tink u hav a reliable post.y dude,tin ar changin everyday and i can nt disclose evry tin frm my source cos itz an advice frm d above.......lolz aw ar u duin |
Admission wil b cumin out soon,lyk 1st week of oct sha,ye ye ye hop i dnt dis wen it wil b out..........we sha all rejoice over dat by God grace gbabe. |
Guyz jst one peep admision @ ur door frm a reliable source |
Iz lyk am keepin bad frndz on dis trend, u dnt c me since mornin n nobdy carez to no my wer abt chai!! Anyway na 9ja we dey coruptn region |
Abokii8: of course you have a good chance brother hope you are well connected because of the competititon you will face.@ abokii wht typ of competition will he lykly face reply as asap |
Sirajdin: @ aboki.... 230 agve.... Economics... Frm kogi state.. Was i chance brodahw far guy long tym,u can stil re add me on shinex30 |
Mornin guyz admission knockin on our doorz pls open ur door for d admission today ....... Abu here we cum |
Druggmoni: i saw my name on d list and dah of 2gohandlerna isolated prayerz u won begin dey pray for dis trend nw ba no whala continue. |
Joy mojuba: No mind one okada guy wey one make i cary one leg cum samaru so i jst de fel pain body no sweet me at all since morning na him make i no fit talk bt nw i don de strong.eya sowi my queen everytin is precipitatin for beta noni |
My shout out goes to all my frnds on dis trend most especialy sodiq,2gohandler,joy,drugmoni,pakavy,babatunde,abokii,and many otherz i culd nt mention sucees is ourz dis year,letz us keep d faith dat we ar all admited despite we nt knowin d day n time d admission wil be out, bt d patient dog eat d fatest bone,eyin temi letz go der |
2gohandler: joy shey we chat 4 2go nw... No vex wit us.. Me miss u and ah sure say ma fellow aspirants too miss u.. Xpeciali shinexinfact i miss her fa joy wer u go hide nw hop u dey jolificate ur saf |
Pakavy: hmmm!make una pray 4 me o,na clinical pathology i gt by 2 and b4 u start am na 2 answa booklets the go drop 4 u.we go yarn laterbest of luck!!! My frnd |
Rosiscy: Pls who have an idea of when a.b.u direct entry form is coming out. Thanks.guy u can only wait for nxt year nw to obtain ur d e form, notin more for dis year itz jamb dat sell d e form nt abu zaria |
nazi yaro: a b u adm list to be out 24th sep or 28 guys babes jst kp on praying.we no want fake infoz here guy,we rili av to b specific in dat case weneva dey release am we go all c am, am jst prayin we shld all lolz @ d end |
chale: guy accomodation tinz for my mind nt admissionen en na sleep u won go deey sleep for skul ba u no wont admission b dat 1 noni .........lolz |
Pakavy n abokii ar cumin wit vita infoz for us,so guyz stay tuned |
chale: guys bt i don they consider dat suleiman ribadu hostel o. ncos wetin my eyes take see for dat toilet.pray 4 d right click on d hostel guy,cos i beliv in god dat d admission is ours already |
2gohandler: xcept bankuu hear say i b ghanian i go nock u for head |
Sodiq33: Blaqbony,i c u,whr u go hide face nwna every body u dey c |