₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,171 members, 8,439,158 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 05:09 PM

Toggle theme

Shinexman's Posts

Nairaland ForumShinexman's ProfileShinexman's Posts

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)

EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 9:57am On Sep 11, 2012
[quote author=suam_ng]shinex shinex, sharp guy. I c u oooo grin grin[/quote]o boi i no sharp ooo,no go dey trade me for joy we ar frm d same town ni nw even d same house saf
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 9:54am On Sep 11, 2012
Sodiq33: Hahaha..i c all wetin una rgt,dm go expel sum dude here b4 matric.,..changing of babe every semester on my mind,sori,admission list on my mind...
no b so u talk sa u go dey du
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 8:48am On Sep 11, 2012
Shinexman: Joy drop ur username make we chart right
me na shinex30
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 8:47am On Sep 11, 2012
Joy drop ur username make we chart right
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 8:44am On Sep 11, 2012
Ok xella i no dey du dat kind oooo,infact i neva toast gal b4 talklessof usin condom so joy detergent go gud pass jawe n u ar frm wic part of kogi @ joy
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 8:00am On Sep 11, 2012
Druggmoni: I will b incharge of hard druggs and CONDOMS.........all who gon enjoy my service r dose who gon b in samaru campus!!!!!!! *winks*
na 1 row of of condom i go dey use per week oooo,i guess if u can b serious abt dat ur busness
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 7:56am On Sep 11, 2012
MR XELA: no abeg we no want, if u dnt knw wat 2 b supplyin let me tell u " text books" dat wil b kul we want wat will help us in skul, abi guys hw una c am?
u ar provin to b a gud guy nw cos admission neva comot na lyk u dey hot pass show face jo make we no hu u b
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 7:54am On Sep 11, 2012
Joy mojuba: Good news!!! Registration for new student wil comence from 17 to 24 sept make una beter go the gather money cos it was reveal to me in a vision last nite even if dat list never comot by den reg wil start... Congratulation to us that made it.....:-)
i beg no kil person nw i av jst looses some bloodz nw no worry sha wen we resume i wil colet bak my blood oooo
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 7:47pm On Sep 10, 2012
So far u guyz sa u no go fit precipitate drink gari n kulikuli for ma lodge,am cumin in new dimension nw,by dpower confirm on me i here by call on my co nairaland userz dat imediately after our admission der sha b everyday breakfast in my lodge wic wil b constitute by tea n bread and guided by me,and to joy a special pakage for u since we ar frm d same state,if u suport it say hi,if u against it sa nai........lol d hi serve it i rest my case
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 4:40pm On Sep 10, 2012
Me go dey suply kulikuli n gari as pa say me and sodiq go dey d same hall
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m):
So abokii wat can u say of education faculty nw cos i aplied for mathz educ direct entry with 13pointz frm kogi state
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 8:48am On Sep 09, 2012
Any newz here 4 kogi state aspirantz n @ abokii did u no d precise numba of candidatez abu want to admit dis year.pls i nid a urgent reply
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 5:45pm On Sep 08, 2012
Abokii8: From all indications this year's admission is less corrupt than that of last year becourse the merit factor has been favoured than the other factors such as catchment,ELDS etc. But concerning the chua chua,they can't do anything becourse the time is against them except that the name of some unlucky ones were droped at the die minute
dis is also wat i was told by my uncle,i guess dis culd b d main reson of der quarelin
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 1:48pm On Sep 07, 2012
Tinz ar workin out wel nw,nxt wekend upward,hmmm no lele nw we go later lolz. And to pakavy my frnd chop nockle u ar a gr8 guy,sucees in ur exam and also to all my co naira land userz let keep our fingerz cross,if u go beliv me flyin colour noni
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 1:04pm On Sep 06, 2012
Guyz if we ar luky pakavy we cum on line to enlighten us abt d registratn cos der exam is around d coner,i beliv beter is not gud enough, d best is yet to cum
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 8:01am On Sep 06, 2012
Sodiq33: Nov?u even go far in sayin november,wen we dy pray mk dm release am dis month(our month of blessing)na wa o,guys,if dm send d list go jamb nd nuc 2day.,den,4rm nxt wik we shld expect d list..let's pray hard nw,so dat d list wil favour us..ma'salam
i wonder sodiq,i dnt no wer pplez get der own info any way sha ma b na frm aso rock.........lolz
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 7:50am On Sep 06, 2012
Pls itz beta we watch our tonguez on dis trend,for dos of u sayin oct n nov watever,if u dnt no wat to say itz beta u go off d trend,so dnt set fire on pplez body,as for d list is cumin out smart dis tym i stil remain my humble saf shinex mornin to u all
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 10:01am On Sep 05, 2012
Haha afta 2wekz nw,guyz prepare for ur registratn ooooo,cos abu wil b cumin up smart nw,so guyz we go all dance azonto 2geda.happy resumptn in advance
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 9:54am On Sep 04, 2012
2gohandler: me sef wan b witnex coz shinex dey scope ma yunga 6ta too
pakavy sister is so so prety dat y i bele am nw,i dnt no hw ur own sista luk lyk ooo,my prik no dey over flow nw,i guess if u can stay out of d gist.....................lolz
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 7:35am On Sep 04, 2012
Pakavy: u r truely ur brodaz keeper,not just thinking of dancing azonto.or getting a student couple babe but thinking of odaz.may God grant u d desire of ur heart.pls culd we chat on 2go at say 8pm.i got som private gist 4 u dat wuld b worthles if it reaches thursday.by d way,i had 2 disengage som unarticulated friends on 2go.add me on 2go via pakavy88 just incase i mistakenly removed u.tnks.stay fit and blessd
am so sowi pakavy d netwrk was seriously bad in my area yesterday i couldn't come on line i guess if we can chat dis evenin sucees in all ur endavourz,i pray my matric no wil be written boldly in abu
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 5:45pm On Sep 03, 2012
I am usin dis medium to wish pakavy my frnd sucess in d forthcomin exam,is to gbaski i hop we all aitness d 50th year aniversary so abu end up dis sh*t,itz tym letz go der u guyz can hook me up on shinex30 am alwayz der,i tink it right tym we creat frndshp nw we go met insha allahu,in jesus name,n in d traditnal mentoz
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 5:37pm On Sep 03, 2012
Kai d list is so so on d way,i jst pray my name is der wit my co-nl user,ah ah we go rock abu dancin shoe already in my bag
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 10:12pm On Aug 31, 2012
Guyz let pray make thunder strike dis ramzy nw abi watin una da wait 4...............to hell wit him if he dey luk 4 money make he go du conductor nw na him matez dey du am......ole,olodo,atole......lolz
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 7:51pm On Aug 31, 2012
Dis ramzy luk lik a fraudster we av to be very vigilant abt him guyz........................congratz in advance
EducationRe: Futminna 2012/2013 Aspirants, Lets Meet Here. by Shinexman(m): 11:32am On Aug 31, 2012
I put my trust in d lord[b]I put my trust in d lord[/b]I put my trust in d lord
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 11:29am On Aug 31, 2012
Ah guyz let us luk considerate pakavy don run away for us on dis trend oooo,pls did any1 no is werabt
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 11:25am On Aug 31, 2012
I jst beliv dat wayo wey abu won do us no go wrk,as long der is god
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 7:40pm On Aug 30, 2012
Sodiq33: guys,d admission list have bin bougt 2 my huz 4 approval,i wil send it 2 jamb by nxt wik nd i wil release d admsn list by september 25th,i don cover my mouth o.....
i lyk ur code, me ma i close my ear oooo..........lolz
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 4:08pm On Aug 30, 2012
O m g! Guyz dis ASUU strike of a tin dey fear me,abu i beg be very smart in ur doinz nw
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 6:00pm On Aug 29, 2012
playcharles: in abu there is no merit list...their system of admission is corrupt
wht du u av to prove ur wordz my man,dnt put people in a long race on dis trend,reply as soon
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 9:26am On Aug 29, 2012
Did any1 av idea of wen d list wil b taken to jamb 4 aproval,its tym make dis sagga end nw
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Shinexman(m): 5:01pm On Aug 28, 2012
Abu don become ghana movie ooooo,c am gud to watch,and so suprisin............@ d end.lolz

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)