Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,246 members, 7,957,587 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 03:21 PM |
Nairaland Forum / Shonepa's Profile / Shonepa's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 37 pages)
Politics / Re: Edo Guber: Damage You Caused Will Haunt Your Children – Peter Obi Tells INEC by shonepa(m): 7:02pm On Sep 23 |
Bro, abeg when u sabi Peter OBI? Cos most ppl come online and talk as if dem sabi d man. I served in Anambra when he was the Governor, em ppl no feel am at all and me seff no feel am. Everybody dey entitled to their opinion, but know the person b4 una talk say em be saint. quote author=Bobloco post=132131897] Peter Obi didn't mention anybody's name. He is making a general statement regarding the outcome of the Edo state election targeting those who, in one way or another, engaged in act capable of undermining our democracy. So, if you are not involved in any way, kindly ignore. Like they say, a clear conscience fears no accusation. Because some people are venting their anger and frustrations on him over this statement. Peter Obi is not responsible for your frustrations. He is not responsible for the hunger, starvation, high inflation rate, high pump price of gasoline, high transportation cost, etc. that have ensured that you are angry and frustrated. [/quote] 1 Like |
Politics / Re: Govt Interventions Can Crash Dangote Petrol Below N600/litre – Refiners by shonepa(m): 8:08pm On Sep 22 |
Some companies dey pay 90k for drivers. Lol Homeboiy: |
Education / Re: Help Me Solve This Please by shonepa(m): 8:02pm On Sep 22 |
11. B 12. A 13. C 14. E 15. D |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester City Vs Arsenal (2 - 2) On 22nd September 2024 by shonepa(m): 7:52pm On Sep 22 |
Why ref seff no blow? There was no sub or delay after added time. 12th man sighted. baike: |
Politics / Re: Foreign Interest Likely Behind Planned October Protest, Says Ex-British Envoy by shonepa(m): 8:17am On Sep 20 |
Foreign nations follow join our problem. IMF, world blank, they manipulate the system for you to borrow more. As long as we re in partnership with dem, na disaster. meobizy: 1 Like |
Car Talk / Re: Innoson Electric Cars Driven For 5 Days Without Battery Running Down (vid,pix) by shonepa(m): 8:10am On Sep 20 |
But u for check am na, make u see the reason innoson cars no plenty for road. How many Nigerians now seff fit afford Tokunbo cars? Funkyswagzz: |
Car Talk / Re: Innoson Electric Cars Driven For 5 Days Without Battery Running Down (vid,pix) by shonepa(m): 7:35am On Sep 20 |
We neva even fit afford em petrol car, na electric car we won cum fit afford? If the car dey affordable, u think say dem go tell anybody b4 dem go patronize am? How many Nigerians can afford innoson car be it petrol or electric. Funkyswagzz: |
Crime / Re: US Prosecutors Seek Sean "Diddy" Combs’ Incarceration, by shonepa(m): 7:29am On Sep 19 |
Verdict? U seff call am guilty. People re too ashamed to testify. Most of the big boys today, Diddy don rapè dem. MemphitzDgreat1: |
Car Talk / Re: Innoson Ex02 Electric car Owner Interviewed While Speeding with the car by shonepa(m): 2:46pm On Sep 18 |
120km? I dey drive na. Ppl just dey always make mouth 120km/hr if fucking fast PointB: |
Foreign Affairs / Re: Bin Laden's Son, Hamza Presumed Dead, Discovered Alive, Commands Large Network by shonepa(m): 5:50pm On Sep 14 |
This is the most tribalistic language I ve heard Coolsperm: |
Religion / Re: Stop Performing Rituals For Yahoo Boys — C&S Church Warns Clerics by shonepa(m): 7:24am On Sep 13 |
Say no to crime! Na everybody get em own "Ritual" Now it's obvious you have issues with the church, it's clear like HD....now u moved on to attack the church. Ur true intention don clear. Ur problem not mine VirginOlosho: |
Politics / Re: How Much Is Fuel In Your Area? by shonepa(m): 7:18am On Sep 13 |
Except say u dey stay moon Ibehchizzy: |
Politics / Re: How Much Is Fuel In Your Area? by shonepa(m): 10:50pm On Sep 11 |
Buy fuel from NNPC alone, na the way forward 1 Like |
Religion / Re: Stop Performing Rituals For Yahoo Boys — C&S Church Warns Clerics by shonepa(m): 10:42pm On Sep 11 |
The communion for church na wetin? He's point is simple, no spiritual rights for criminals BarrElChapo: 1 Like |
Religion / Re: Stop Performing Rituals For Yahoo Boys — C&S Church Warns Clerics by shonepa(m): 10:37pm On Sep 11 |
Of course it should hurt ur brain, that's the point. The article never mentioned body parts, and I gave no such example of a ritual being a "context" u did. Stay on point, that's wisdom....plenty talk no dey full basket. VirginOlosho: |
Politics / Re: I Just Bought 5 Liters Of Fuel For N10,000 Federal Government-nigerian Man Cries by shonepa(m): 3:32pm On Sep 11 |
The only reason queue dey na becos nnpc dey sell 568, as price don go up nw queue no dey like dat, other filling station queue no dey, why adult person go cum go buy 5litres 10k. Anything to trend shaaaaa Medipharm: |
Politics / Re: Dangote Refinery Begins Polypropylene Production In October, Saving $268m Forex by shonepa(m): 3:25pm On Sep 11 |
Fuel price go reduce? EvilMerodack: |
Religion / Re: Stop Performing Rituals For Yahoo Boys — C&S Church Warns Clerics by shonepa(m): 3:23pm On Sep 11 |
Na wetin I dey talk be dis, backward thinking na em dey reason say body part, human blood na em be ritual. Communion for church na wetin? VirginOlosho: |
Religion / Re: Stop Performing Rituals For Yahoo Boys — C&S Church Warns Clerics by shonepa(m): 10:47am On Sep 10 |
Can u define ritual? U think say na everybody dey backwards like una. Ritual seff is commonly done be religious organisations, but Una go spare the oyinbo man. Em don pass em message, how u take react personally, I don't care. But no cum dey misinform the public EvilMerodack: |
Politics / Re: 'Tinubu May Not Last Till December 2024' - Kemi Olunloyo by shonepa(m): 11:56am On Sep 09 |
But dey can entertain our crude? Ogun kii their papa Nice2023: |
Politics / Re: Tinubu Is A Financial Wizard, Give Him Two More Years,-comedian Gbenga Adeyinka by shonepa(m): 8:01am On Sep 09 |
As if his speaking for the whole Nigerians, he's opinion, when Una go start to dey respect peoples opinion? What he says, his job...all his business. U don't have to agree with em. Las las election dey by the corner, but I trust Nigerians go wait 3months b4 election to start organizing. mohbadliveson: |
Crime / Re: Owning Gun In Nigeria Is Illegal — Police by shonepa(m): 8:09am On Sep 06 |
If it is illegal, then it's illegal. Don't play. Na gun we dey talk about o, not stun gun, taser or pepper spray. Everybody won be commando |
Celebrities / Re: Hanks Anuku Looking Amazing At 64 by shonepa(m): 9:55pm On Aug 28 |
Nollywood gangster? Dis man na gangster for real. I sabi am one on one. Arugbo LOD Charmingrascal: |
Politics / Re: Pres. Xi Jinping Prepares To Receive President Tinubu On State Visit Next Week by shonepa(m): 7:09am On Aug 28 |
Make we no dey do this abeg, e no get as e be Tinubu na em dey seat. Wetin we suppose dey discuss be say, why em no fit just sit down one place, make those ppl seff find am come? If em no invest on em ppl, how we won take develop our selves, brilliant Nigerians all over the world, dey wait for this kind opportunity to come back home. But, it's obvious dey don't really care about us, them still think say Nigeria dey 1814 age, tech has taken over, but it's an all African problem! Make we no even fit put Twitter, Facebook, what'sapp out of business for Africa....we too like oyinbo things. Ebibedike1: |
Travel / Re: Update On Lagos-Calabar Coastal Highway Project (Video, Pictures) by shonepa(m): 6:57am On Aug 28 |
Any road road u see say any govt for this country do, na for their own personal interest. Na to move their goods from one point to the other, no get am for mind say na becos us dem dey do road. Na why dem sanction the project even though plenty things dey wey dem fit use the money run. And make ppl no get any pity for landmark, cos dem seff use money+govt chance people wey get the land. Nw govt run dem same local, now dem fit open mouth say e no fair. What goes around comes around. It's clear why rail no get future, cos e go too dey obvious if na 90 percent of their goods the train dey move which will not even be enough, at least citizens will have access to roads, what a camouflage. If you look out roads Wella u go know say no be ppl dem actually do am for, na just goods |
Politics / Re: Ribadu Comes Under Fire As Bandits Overwhelm Security Agencies by shonepa(m): 6:12pm On Aug 26 |
Criminals seff plenty for NL, just becos dem neva dey chop out of the national cake, na em make their mouth sharp. Security starts from the people, how many things we dey see every day, wey we go keep quiet, believing if u report the police go snitch on us. If e continue like dat insecurity go just dey increase daily. If proper investigation must happen, we part of the people that actually make it happen, we see all all manners of criminal organisations but we just keep move on, saying e no concern me, example yahoo boys. We glorify dem, even turn dem to celebrities. When we understand say no matter how hard it is to report crime, make we try summon the courage to do the right thing. enemyofprogress =131702034: |
Politics / Re: Nigeria, A Collateral Damage, Says Burna Boy by shonepa(m): 8:29am On Aug 24 |
Taxation is a broad concept, can u pls tell us the actual kind u talking about. Cos we pay tax and sometimes even double taxed. So clarify, make we know. mrvitalis: |
Politics / Re: Atiku Would Have Failed As President — Bode George by shonepa(m): 8:25am On Aug 24 |
U re not updated on this issue, he was against the party chairman giving Atiku the green light. He said the move will destroy the party, and they will surely loose the election. What else do u want from the baba, he should start dragging them to court, so they can label em as a plant? Leave these man alone, e don play em part, wetin really the youths wey dey d party dey do? Tochi3: |
Celebrities / Re: Nigerians Massively Unfollow American Singer, Enisa For "Betrayal" by shonepa(m): 8:03pm On Aug 22 |
Person wey write trash go dey get 2k likes for Nairaland. It's finished wolesmile: |
Politics / Re: Togo, Benin Owe Nigeria $14m For Electricity – FG by shonepa(m): 6:52am On Aug 22 |
Cut their supply abeg, light wey never reach us Una still dey supply ppl wey no won pay. Am sure some officials seff go don collect money low-key wey no dey official. Lol Cut it jare, bo be so una dey do us wey get the light. Make dem seff sort reconnection fee. Lol 1 Like |
Crime / Re: Lagos State Task Force Carries Out Enforcement Action At Berger, Seizes Korope by shonepa(m): 8:51pm On Aug 21 |
Was their Korope seized due to their operation or illegal parking? Make una dey read before write abeg. Zwooks: 1 Like |
Celebrities / Re: Baba Fryo Calls Out Nasboi For Allegedly Using His Lyrics by shonepa(m): 5:42pm On Aug 21 |
They support bad thing, these things should be taking serious Jackanda1: |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 37 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 57 |