Signachure's Posts
Nairaland Forum › Signachure's Profile › Signachure's Posts
1 (of 1 pages)
1. You drank garri twice today, bought N100 recharge card and got 10mb, came on facebook and wrote "money no be problem".. Your case dey court. . . 2. You dey owe mama ikenna N50 and you dey wear "my money grow like grass t-shirt".. Weldone oo! . . 3. You fit pay N5,000 enter club but for church na N20 be your offering.. God is watching u o . . 4. You are too big to dance in church but you go gaga crazy when you hear the (gbedu wey dey burst brain -OLUWA NI).. God dey watch u o . . 5. You're married but still chases other ladies and you claim you're going for refresher courses. Your cup go soon full. . . 6. Just because you met him in a bus and he bought you gala, you come store him number as "bros gala"... Sista tnk u o . . 7. U ar an o level holder, but nah u the sponsor ur girl for uniben. My broda u be scholarship board? . . 8. You dey inside hotel room snap picture come upload am write "home sweet home", \ur mata dey God hand. . . . 9. You enter public transoprt #600 to go shoprite go snap picture with oda people goods, abeg wetine I wan tell u. . . 10.U way go read this my post, u no go comment, my dear wetin do ur keypad naw |
Op , no mind em, i enjoy ur post .. make sense |
1 (of 1 pages)