TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:09pm On Feb 18, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:07pm On Feb 18, 2017 |
Biggie don drive the housemates....one chance loading........ |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:05pm On Feb 18, 2017 |
Biggie is invicible |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:03pm On Feb 18, 2017 |
Coyotejack: The hour have come TRUTH OR DARE No truth or dare game biggie don pack drinks comot for fridge |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:01pm On Feb 18, 2017 |
Lmao biggie has emptied the fridge |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:59pm On Feb 18, 2017 |
Party is over |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:58pm On Feb 18, 2017 |
Kemen is wa,he's real waaaaaa |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:56pm On Feb 18, 2017 |
chykmoni: Kemen kissing Marvis! Blood of Judas!!!! Iscariot |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:56pm On Feb 18, 2017 |
eosigwe: by force kissing. Make he no rape person this night I'm afraid brother...he's on the loose at the moment |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:54pm On Feb 18, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:53pm On Feb 18, 2017 |
Mr Philips is the man of the match,he's kissing and rocking anybody. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:52pm On Feb 18, 2017 |
Binchie: Kongi soap ke? lmao,I'm laughing in spritual powers kikikikikuiki |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:51pm On Feb 18, 2017 |
Kemen can rape I swear down |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:49pm On Feb 18, 2017 |
enemmo: Naija for you.. Ayam laughing in lebanese..kemen should take it easy with debbie o |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:48pm On Feb 18, 2017 |
Ese wan kill my Bally..please o kaduna far gan |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:47pm On Feb 18, 2017 |
Efe and Marvis...well done |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:46pm On Feb 18, 2017 |
Housemates dey kneel down for club to thank God...I give up on them.After the raggae play the blues |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:44pm On Feb 18, 2017 |
Father Father eeeeee |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:43pm On Feb 18, 2017 |
ammyluv2002: Easy dude  No vex dear but why my Bally dey lool mallam wey just inhale gum(no offence o) |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:41pm On Feb 18, 2017 |
Binchie: Lol. Try soap. She kongi soap abi premier cool |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:40pm On Feb 18, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:38pm On Feb 18, 2017 |
eosigwe: i like Beyonce, but she dey with jigga Is it because you love her that's why she is with Jay z ...orege orege |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:37pm On Feb 18, 2017 |
Nikapetrelli: Tnks but signal don return Oya sekem sekem because we go all lowo and alafia,remember to shake it because it took your mama 9 months to take it |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:34pm On Feb 18, 2017 |
Ese dey push Efe..Efe fans won't be happy with you o Ese,in other news I want your body sleeping in my bed Ese |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:32pm On Feb 18, 2017 |
debque: Debby dey find way to kiss efe One chance..Okokomaiko to mile 2...I have a confession I have a confession I like Ese |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:31pm On Feb 18, 2017 |
eosigwe: vaseline crew on standby Copy that shakiti bobo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:30pm On Feb 18, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:28pm On Feb 18, 2017 |
ammyluv2002: There's no way Tony's wife won't be jealous with all these
Longest kiss of BBnaija 2017 goes to them Dear I'm still waiting for you...if you do brazilian hair or chuku I don mind...are u gonna dance o if I show u my money ..lol |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:25pm On Feb 18, 2017 |
Kemen and Gifty,Ttt and Bisola kontinu...Asimapeyin ko I ti koyin |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:24pm On Feb 18, 2017 |
Binchie: This Ese can turn a gay straight. Her hips dey hypnotise...Fear Edo ladies |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:21pm On Feb 18, 2017 |
1bkaye: Tried to like this laye song, can't seem to feel it Wetin Bassey dey perform..is it calabar festival? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 10:19pm On Feb 18, 2017 |
Ese be careful,my vaselin don finish o..aye le aye le |