SirTunechi's Posts
Nairaland Forum › SirTunechi's Profile › SirTunechi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 31 pages)
tinahrex: dah tin iz Inorganic chem(a bit rusty atm)...H2C=CH-CH2R..... Were R Z d rest of d moleculez |
All diz chemistry students sef |
Sermwell: like seriously?hmmm! U very funny!my grandma do tel me dat |
Sermwell: why didn't u just pretend like u didn't see dis post?...u ar minding my bizness alot and I'm not findin it funny atall!am very sowie |
mickeyIso: what is wrong wit uguy wetin concern u...... u don dy find my trouble....nor talk xay i no warn u |
Sermwell: sup guy? D truth be say I no dey 2go now but I fit open 2go acct cuz of u. I 4 giv u my BB pin buh I no no if na BB u dey use! D transfar stuff dey make sense die! I go link u up sha wen tym rich buh 1st do well 4 ur present course! No wori my guy na papa God hand e dey! Its posible joor cuz odas ar doin it! Wen I open d 2go I go let u knwehya....he z jst a nyc kid afterall |
ditrix: leave am,i just dey use gbejero eyes dey look amlmao..... Y u nor use normal eyez luk am na |
[quote author=I_am_Sylva]Have you ever been hated or discriminated against? I have; I've been protested and demonstrated against Picket signs for my wicked rhymes, look at the times Sick as the mind of the motherfucking kid that's behind All this commotion emotions run deep as ocean's exploding Tempers flaring from parents just blow 'em off and keep going Not taking nothing from no one give 'em hell long as I'm breathing Keep kicking ass in the morning and taking names in the evening Leave 'em with a taste as sour as vinegar in they mouth See they can trigger me, but they'll never figure me out Look at me now; I bet ya probably sick of me now ain't you... I'mma make you look so ridiculous now LOL.. I guess the above describes me.. Atleast to some pple [/quote]sylva my guy....wetin do u abi na typhoid |
Oghos1: Attimes it is practically impossible for any "non jobless" person 2 keep up wid d pace of u guysshe indirectly called us jobless |
[quote author=I_am_Sylva]baba ur boy loyal oo.. Shey u go teach me physics when we reach skul[/quote]na wetin i bin wan ask u nw self |
tinahrex: Baba oo....#Newton's Childrenyeso datz who we r |
Ken excel: hahahaha..u no join d pastors?no o me na Deacon |
odizeey: u abino dem |
odizeey: 2017 on point,nw some children dey thank God sey dem still dey primary schoolall dose children wey u dy bully 4 skul dy colect deir money go con 4low u dy learn d xame time |
Ken excel: only jonathan can ans dat ond sum pastorz o wey dy claim spiritual power |
IamTitanium: Engineering students abeg help me solve dis one. 3^x + 4^x = 5^x3^x + 4^x =5^x (1+2)^x + (1+3)^x =(1+4)^x 4rm binomial expansion (1+n)^x=1 + nx + x(x-1)n^2/2!........ [truncated] 1+2x+x(x-1)2^2/2! + 1+3x+x(x-1)3^2/2! = 1+4x+x(x-1)4^2/2! : 1 +x +x(x-1)/2![3^2+2^2-4^2]=0 : 1 +x + x^2-x(9+4-16)/2=0 :2+2x+(x^2-x)(-3)=0 :2+2x-3x2+3x=0 3x^2-5x-2=0 3x^2-6x+x-2=0 3x(x-2)+1(x-2)=0 x=2 or x=-1/3 |
Gud mawnin 2 y'all... am cwiusly sightin a cwazie individual on diz thread |
planetuzor: Ehen I don show for Una Thread.. Whr are those people disturbing Our Direct Entry thread.. Its Payback time for u.......z dat all u gat 2 xay? |
Didi 5: Noted.yes sir....i dy use hausa collect free tins 4rm Aboki |
Didi 5: Ina kwa naina kwa na 4 evenin bros na Ina wuni u suppose talk |
mickeyIso: interpretation:hey guys!am I invisible?notice me!notice me! ...*yawns*2 b sincere only a frustrated F00l talk diz way |
IamTitanium: THE : TRUTHsylva 2 dy talk true na....im dy talk wetin dy im mind.........dat meanz una get d same shadow |
IamTitanium: U get pissed off at the slightest provocation: trouble indeed is ur shadowbrossss wetin kon b ur own shadow ![]() |
odizeey: mk i no lie,since i no fit start page i dey fynd means to enta dat place by force |
odizeey: mk i no lie,since i no fit start page i dey fynd means to enta dat place by forcena y i luv u ...u nor dy lie |
odizeey: mk i no lie,since i no fit start page i dey fynd means to enta dat place by force |
[quote author=I_am_Sylva]how many tym will i tell u dat i didn't replace him with affrey.. Bia .. Becareful i don put him name.. Wetin u want again na? Abeg riley .. Tell me ur real name, surname ancestors name e.t.c make i add am join.. Maybe after i do dat one odizeey go let me rest [/quote]until u put Odizeey name im no go rest |
[quote author=I_am_Sylva][size=40pt]HALL OF FAME[/size] New members av been admitted into the hall of fame and dis is d new list Page0:ADEX097 Page100:SYLVALORD Page200:MICKEY7 Page300:ADEX097 page400:ELLYRICHY Page500:GHYFT Page600:SAMSANTOS9 Page700:ADEX097 Page800:TSEALZY Page900:TSEALZY Page1000:TSEALZY Page1100:EXPLICIT7 Page1200: OLUWAUGO ADDITIONAL HONOUR: ADEX097(C.S.O): OLDEST ACTIVE MEMBER of the FAM METAPHYCIST: MOST INFORMATIVE poster on the thread DIDI5: CALMEST and DOPEST dude of the FAM RILEY_FREEMAN: EPISTLE WRITTER and MOST CARING PERSON ON THE THREAD JAZINOGOLD: THREAD CREATOR *DAZALL* I av taken the tym and energy to compile the list again.. So odizeey, Sir-tunechi, Fairfax and co. Let me rest oo[/quote]we love u |
odizeey: she dey dere cos den fite ova am.naxo o we fight die |
[quote author=I_am_Sylva]Sir tunechi u av been getting on my nerves lately.. But i will just ignore u [/quote]hw na wat av i done wrng |
rhydex 247: @ laplacian.2+3=5 bt log2 + log3 z nt equal 2 log5 |
Didi 5: were do you worship s+his Church na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 31 pages)

[/quote]sylva my guy....wetin do u abi na typhoid
[/quote]until u put Odizeey name im no go rest
[/quote]hw na wat av i done wrng