Sirxbit's Posts
Nairaland Forum › Sirxbit's Profile › Sirxbit's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 (of 24 pages)
my guy chimhiger nothing o i dey wait 4 2nd batch o.as i dey see d way una dey hapi my body dey sekem o.if God do am my name show 4 2nd batch on sunday church go scatter o angels go cum hold me o. |
is it possible for them to change my course when 2nd list cums out if yes what is d like course if they are to change your course from elect elect. |
im going crazy o.all my guys don get admission remain me watin dey xup na as i read reach score 61agg yet no admission yet<elect/elect> |
am from delta o.did chimhigher got admission? |
na wa o.score 61agg yet no admission give yet elect/elect.me warri boy non go gree o.unto which maras na.abeg first batch don finish? |