Skimberly's Posts
Nairaland Forum › Skimberly's Profile › Skimberly's Posts
1 (of 1 pages)
Too much noise ![]() |
purem:ur fada! |
Evablizin:gbenusoun |
so guys sumtn just happened ry nw because say I heard 2mao is the scheduled day 4 the nairaland beach party and I also heard some people have made a lot of threat 2 break each others head 2mao ![]() 4 example I hear say some nlanders are planning on beating up our one and only failed musician airforce1 2mao ![]() I hear say falconey abi na fakunle in conjunction with saintsamurai wan beat vizkiz because of his running mouth like tap water 2mao too ![]() I overhead sm1 saying jude d lover boy wan show too and many morr rumors wey ah no fit tlk abegi shey una go still go fight make we know and please sm1 shd do us the favour of uploading some picx 4rm d royal rumble too ejoor ![]() where d fighters dey make una con confirm the tori so we go knw wetin 2 expct edakun ejoor
|
. |
1 (of 1 pages)


