Skmoney's Posts
Nairaland Forum › Skmoney's Profile › Skmoney's Posts
Boss Chief Piiko, bless your boy sir..... My babe dey ground too....make I chop small bar take am hold body.....all of una wet dey fund just dey pass me by...... ChiefPiiko: |
Fund in exchange for 1 night stand with my babe.... Na FESTAC we dey stay.... I go fan una join....abeegy....help a man of God |
Bros na 90+ min dem dey.....anything fit happen Odaveboy: |
Bros make we no chop bet9ja finish, stake with 8k make you fund give me the remaining 2k...you go still chop like 5.5million naira baba...which is not bad....God will remmebr you boss........... kayus4live: |
Una go just go smoke Igbo come dey forecast... Where una suppose BARCA straight win, una go carry OLYMPIAKOS straight win..... In another news, who go put smile for my face, fund for me...... I go give am my babe for just one 9yt....na FESTAC we dey stay JasonBLood: |
5T9C2PN Pls help me review and quote me...Thanks |
5T9C2PN Pls help me review and quote me...Thanks |
The king is back |
You will even be shocked that over 1.5 go even fail you...... Nothing sure my brother yaki84: |
So na MADRID una village people send come this weekend.... Isssokay |
The thunder that will fire REAL MADRID ehnnn.....e dey do ONE Corner |
b]Madrid[/b] no be team oooo...Choiii See how my cash out amount bin drop...abeegy...make I quickly go cash out the change wey remain |
Baba....you just dey enter people anyhow...your turn go soon come now.... Courtesy goes a long way you know.... You for just pass by, no be everytime person go dey talk now tojahh: |
5SJKXPC Pls help me spot out the Judas and tag me abeegy... About to play the game now |
5SGJQYG If you have 100naira you are not using.... Play my game oooo |
What's the rating of BREAKING BAD on the scale of 1-10 pls? First 3 episodes is DRAMA like, thought it was ACTION-PACKED..... What ya think? |
Pls anyone living in Ondo state that has gotten lotta seasonal movies pls...... I want them all....... Pls help a bro kill boredom pls.... Thanks and God bless |
PLS ANYBODY IN "ONDO STATE" THAT CAN GIVE ME PLENTY SEASONAL MOVIES PLS.... Save me from this boredom, I beg IJN |
WHATS THE MOST EMOTIONAL MOST MOMENT IN "GAME OF THRONES" season 7 episode 3.... free 1,000naira Recharge card up for grab on this... Its prolly obvious though so it should be easy.... Am a lannister, and I pay my debts, SO AS SOON AS ANYONE GETS IT, I DROP THE CARD (ANY NETWORK) Its a game guys, let's have fun |
smithsydny:I dey save my allowee oooo......help your boy nah |
after them pay the application fee who pay the other fees until flight ticket . funny guy