Slaydon's Posts
Nairaland Forum › Slaydon's Profile › Slaydon's Posts
1 (of 1 pages)
I pity for the future generation, they will have fathers and mothers who are dumbasses. Your CV in your email and you can't download it and edit and convert it to Pdf and you use a smartphone. When your boyfriend or husband slaps you will be quick to shout woman beater. God help us all |
Oyibo no dey mine bitcoin again Ma you wey dey country without light wan mine btc. Why are people just wicked go and mine your bitcoin and leave people alone. Mining bitcoin is no longer profitable nairalanders shine your eyes this op na fool |
People go still fall mugu for this GRC SHIT |
omoscoibk:Na thunder go fire you and you life for this evil whey you dey plan. Dangote cannot use 3000 to create 72million in 10 years sef. No go find work, so na you be leader of tomorrow abi oloshi |
1 (of 1 pages)