NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 7:53am On Feb 17, 2016 |
merikims: abegee whats ur source about the modification? NYSC, Abuja. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 1:11am On Feb 17, 2016 |
boboLIL: na punishment oh... Na small tin jare @prindu, I hear una @ Kbs468, Lollll. You too get more than one wife. Omo, e be like say evryone don marry for here. Boblil my guy, Who be yours? Link me na, I no dey carry last. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:40am On Feb 17, 2016 |
prindu: I fit give her my jiayu G4S wey get screen problem tho, make she fix dey use. But I doubt ooo if she go still use am because I don find d screen tire for computer village. Lollll |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:29am On Feb 17, 2016 |
Kbs468: Na one drama artist she be ooo b4 her phone do shege for her ooo Eeeya! And nobody fit raise am phone kwa? As una don dey miss am, una suppose don arrange fone for am na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:22am On Feb 17, 2016 |
prindu: Honestly, I dey miss Rukkyola like mad. Abeg, anybody wey sabi her house make una go borrow her phone make she for fit log in @least once more... bikonu!
@slazzyk, if u like dey like rice u hear... OYO is ur case (in Rukky's voice)  Rukkyola na one comedian? Abi another wife to someone? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:21am On Feb 17, 2016 |
OlaSalo: YES! ITS OFFICIAL HAPPY BIRTHDAY TO ME!  Happy birthday bruv. Wish you long life and Goodness. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:20am On Feb 17, 2016 |
boboLIL: u wan confuse me abi? Abeg translate mk I copy am sharp sharp Lollll Goan find out  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 11:57pm On Feb 16, 2016 |
boboLIL: lols bee ni oh.... A dupe.. U nko? Lolss Lol Guy, you sef don be yoruba o. Mo wa bi ewa. I no say you no fit get this one  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 11:45pm On Feb 16, 2016 |
Kbs468: Thank you sir the Honourable minister of Foreign Affairs.The honeymoon was indeed a splendid experience that was worthwhile and it's good to be back to our great and reputable GOLDEN CITY.
LOVE YOU ALL. Sir, I asked of you earlier today. I can see you are back. Welcome powerfully |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 11:43pm On Feb 16, 2016 |
boboLIL: Igbo Boy Issok. Kedu koodi nwaneem!  I try? |
Romance › Re: [PHOTOS] Scientists Out With New Condoms Called Pant Condoms by SlazzyK(m): 11:41pm On Feb 16, 2016 |
O boy! This one na heat of the highest order o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 11:36pm On Feb 16, 2016 |
boboLIL: yes now,,, it means young G now... Lol Lol Which tribe you be sef? |
Romance › Re: Happy Birthday Obontami by SlazzyK(m): 11:29pm On Feb 16, 2016 |
Obontami Na moniker true true!?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 11:26pm On Feb 16, 2016 |
boboLIL: aburo,,, I be igbo boy oh,,,, I wan learn yoruba buh I no get yoruba frnd... I sure say you no know the meaning of this aburo you just type o Lol |
Romance › Re: A Guy Just Told Me " I Virtually Threw Myself At Him" ( Pictures Attached) by SlazzyK(m): 11:23pm On Feb 16, 2016 |
Girls wont hear Stop asking guys for money! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 11:11pm On Feb 16, 2016 |
kratoss: I dont really think nysc will bother reshuffling anythin... its just our nysc state of deployment we saw earlier than we are suppose to and not someones secret password or some sensitive information.. the nmber of people that actually saw their state of deployment is not even enough to warrant any changes... Fact is same thing happen in b15 in which my brother was posted to abuja and the abuja never changed even when it was released officially.. Forget dah thing. Nysc can reshuffle wella. The computer antomatically select a state for you immediately you register. That was what has been happening and dah was what happened when we saw the leaked CUL. However, editing is done after the system has picked a state randomly. It takes a microsecond to clear the state picked and then select a new one(for those who used Runs). So some who had taken the back doors will see a state different from that on the leaked CUL because a modification was done for them. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 11:05pm On Feb 16, 2016 |
boboLIL: wetin be NLA? Oga nla,, bab nla,, eja nla... Wetin e mean? Boblil, you no hear any yoruba ko? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 3:03pm On Feb 16, 2016 |
Shammak: O ti to! Thank you for stopping there  Hmmm Ok na. I respect you prophet |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 2:46pm On Feb 16, 2016 |
Shammak: Thanks bruv I already told her that.. Our first daughter has got that same eyes Eleyi gidi ooo I wish... But what more can I say? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 2:39pm On Feb 16, 2016 |
Shammak: I think say the IV card reach ur side no I sha see say ah no see ur 4 reception (I sabi say slazzyK no dey go church)...
Yeah... We're happily married with 2 and half kids (the third one dey inside Fraih tummy) Wow She is pretty tho, shes got sweet eyes. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 2:20pm On Feb 16, 2016 |
Hmmm, truly some are married already o Abbeyunique2, I can see Fraih and shammak here. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:28pm On Feb 16, 2016 |
FolabiBret: Slazzy, nor get me wrong. E nor bad. Na because u talk say u be new person for here na why I dey ask. Alright |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:28pm On Feb 16, 2016 |
FolabiBret: From the look of things, e be like so. Cool |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:21pm On Feb 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:17pm On Feb 16, 2016 |
FolabiBret: @SlazzyK, u get biz with am abi werin happen? Dis one na pesin u dey fain? Nywei, welcome to dis cyber-realm. E bad to ask of persin ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:15pm On Feb 16, 2016 |
yomiselmer: how can you check call up letter now. please i urgently need this help. Really? Checking of call up letter has started? Abeg o, I no dey carry last |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:13pm On Feb 16, 2016 |
Abbeyunique2: Kbs468 dey honeymoon. he will soon be back Honeymoon? Wow. He has a wife here, right? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 12:08pm On Feb 16, 2016 |
Ok, I decided to join here, av been @d background. Good to be here. There's this guy I always see his post But I havent lately. Kba46 or something... Im not sure Im right. Whatsup with him. |