Sleekprince's Posts
Nairaland Forum › Sleekprince's Profile › Sleekprince's Posts
cos1: Note that u subscribed 4 the airtel bb unlimited daily plan which has a 24hour validity. It clearly stated on their website,,maybe u didn't check so whenevr u wanna load 100 subscription,,do it early.naaah not really. i use the bbud ish, and it lasts for 5 days! |
pleeeeease! e ma binu o! plese what is the code for airtel unlimited browsing and how much is it! please help! request is in anticipation of bbm on android |
aniola01: Pls I use A+, wats d best sub? And also wts d code 4 airtel unlimited and wats its data cap?please answer ooo! |
hey peeps! uhm... i use a techno Q1 and am not sure if its rooted! buh if it isnt, can i get the steps to root it here ? |
majhor: imagine person wey claim se hin dey fink talk se hin dey watch story book.me i hope he no go thnk enta storex sha!!! oluwa is involved! this guy dey change gear for snoring! |
na wa o! MAJHOR, tolu, malikidi and ma guyz, i hail una! |
like 20 minutes to 1clock. my rum mate dey sleep like peacock. LOL! |
yeah. laughing o! my belle o! rotflmfao! these boys fit kill o! the boy dey watch story book! |
na wa o. crazy hall mates o! great KUTITES! |
hardeybissie: i no dey AWO nau na IDIA i dey since i dey mellamby u no call where is ur hall sefreally. are yhu not ma pal on 2go. i don kolo o. aniwaiz. flash 08138224486 when yhu see dis. i fit kome c yhu! |
evwibody wassup na! na the last born of NAIRALAND t和我y hail. tjosh, where yhu dey! me done complete my medicals o. na ya princedave o! hunger tinz dey do mi. am off to chop. i fit sponsor my elders o! catch ya. duboovay, na wa o. shebi u fit drop numba. as 4 debisi (f) u no wan leave AWO? I'M OUT! |
oops, lest i gbagbe! hbd male adebisi! llnp! |
another day in UI and i still dey. thats gudt! aniwaiz, ma midnight snack don koba my stomach. aniwaiz. na jaja straight up around 11am. i don tire! |
Davidblaze95: baddext boy. me ah neva c any nairalander 4 here oo. na only me nd ma newly made palz.bro. i gentle here o. watz up! |
midnight fud on my mind. okele and egusi on point! |
mosquito doing me badt o. nid help wif ma net. any offers o? aniwaiz, na sleepy head you all be o. GMORN ON POINT! |
DuBooVay: Sleek prince ion av money to call u oono p na. just flash. aniwaiz yhu fit drop ya numba. or 2go tinz. am princedave25! sup guys. na 2go and NL sure pass! |
xhup evribody! |
saw ma guys, yemi adeniyi, decsix, dele, olupentane, ehm ehm majhor ehm ehm. tosin. yeah so. duboovay, i wan see yhu na. make we huk up 4 2go. or ma numba be 08138224486, 07059642484. abeg tjosh show 4 16a kuTI JARE. GEOLOGY TINZ. ISHOW, THEY TALK SAY U DON LEAVE TILL MONDAY. MY REMAINING SWIT PEOPLE MAKE WE MEET FAST. I GO DEY 4 JAJA BY 11:30AM. LETS HUK UP. CALL ME! |
xhup ma people. am in my rum wif ma buddy. him go join NL today. aniwaiz. na KUTI 16A. BEALUV SO U WERE IN JAJA AROUND 1O:30. I WAS THERE ALSO. ONE TALL BOY WEY WEAR PAM. HOW UNA DEY. MR PENTANE, U DON HAMA 4 RUM? MR ISHOW, WHERE YHU DEY WHCH RUM. MAKE I KOME GRIT. ANY KUTITE OR QUEEN ELIZABETH CHILD SHULD DROP THEIR KONTACT O. U FIT SEND TEXT TO ME ON 08138224486 OR 07059642484. THE NAME IS ADEOYE. BEEN HERE SINCE YESTADAY! MISSING HOME SHA. |
Who dey ui now o. I dey here o! |
Shuld i go to my hall first or JAJA! Inside UI O. Abeg talk. I be Kutite! |
About to enter UI like a badt boy. Ehm, watz hapnin kutites. Feeling fly. I hail all of una.! |
Ah. Na here i dey jeje when i dEY CHOP RICE AND STEW, na so i read (my.name) post. The one wey misplace im documents. Na so the pepper i dey chop go straight to my head. E come be like say i dey smoke rice. Ah, na God save me. BuT I knOW THat the guy dey joke. Wo. UI GO SUFFER YHU BEFORE THEy gve yhu the tin. Ah. Get ready! I pity una! 14 people online. I hail o. DUBOOVAY. I siGht una o! |
Rachael, joshua! I sight una. KO NI BAJE! |
Direct answer needed! Can i come to UI tomorrow. My real hall is kuti. Iz any kuTITE IN His rum? |
Ehm. RaCHEAL TANX O. Ehm. Help me ask if jaja go open tomORO. And if halL I.E MELlamby and co. Go open toO. Thanks o |
Leget! I sight you o! Gud morning evwibody. Ko ni baje o! |
DuBooVay: Sleekprince hwfa na? Srry 4d late reply..am leavin home by 5 today cos I stay far far insyd Lagosthanx o. I cant make it today again. Buh do me a favour! If u get there and the halz are opened, just send the info to NL. Or vice versa. Hopefully, i miGht stilL KOme. ABEG BE FAST O. I wish yhu journey mercies! |
Duboovay, how 2moro go be na. Around what time r u going? |
Zezeny. . . . . Wetin yhu talk. I nO WAN SLeEP 4 zoo o. Se make i koME 2MAO NI? WilL I BE Given my rum? KK O |
?