Slymjd's Posts
Nairaland Forum › Slymjd's Profile › Slymjd's Posts
1 (of 1 pages)
Pls peeps, In terms of goal sense n goal finishing,rate dis topmost striker on the scale of 1/10 4 me. |
I dey mad!Na 1 of my guy dey think of somethng lyk dat,i don advise am taya bt d guy stil dey get dumb ears over d matter.me i don taya 4 everythng jo. |
My peeps abeg make una help me reason this topic criticaly.Tell me,what wuld be your comments? |
My peeps abeg make una help me reason this topic criticaly.Tell me,what wuld be your comments? |
Na wa o! See the way all of una change my topic matter to a different topic entire. |
Na wa o! See the way all of una change my topic matter to a different topic entire. |
No way. |
Without been sentimental,i think ICEPRINCE is better.The dude got the lyrics,got a very good style of interpreting his lyrics and above all,he is very very real.Next in line is VECTOR,and the last of them all is NETO C.This is based on my own point of view bt i really need to see you guys opinion. |
As it eva occure 2 u dat nobody is perfect?wat u shuld av done was 2 put me tru nt ringing abuses on me.Seriousely,u re rily a big full,go wrk on ur ego litle jakass!
|
Am inluv wit her,she inluv wit my best friend bt my best friend dosn't crave 4 her @ all.Pls help me folks,dont rily knw wat 2do.
|
1 (of 1 pages)