Celebrities › Re: Ghanaian Actress, Beverly Afaglo Dies Of Cancer by Snow2six(m): 8:43pm On May 25 |
If u don pass border make I no wake up. Bros try hustle, make una stop online begging. ZaddyJ: Change Abi to give me ke? Abi na me go give am change. U sef no sey u Dey among of the people wey Dey beg for 2k. I am doing well for myself my brother even if I no get reach Davido but at least I am okay for America wey I Dey.
Or na so any of your family member wey Dey abroad Dey beg u for money as u Dey naija ? 🤷🏿♂️ |
Properties › Re: Top 10 Cheapest Areas To Rent A 2-bedroom Apartment In Lagos. by Snow2six(m): 6:13pm On Mar 24 |
+1 (229) 421-0803 chat me here. Ur msg no de show do4luv14: Done |
Properties › Re: Top 10 Cheapest Areas To Rent A 2-bedroom Apartment In Lagos. by Snow2six(m): 4:26pm On Mar 24 |
Write me mail 2 mail bro. I de try c am bt e de redirect me do4luv14: Done mailed you through nairaland |
Properties › Re: Top 10 Cheapest Areas To Rent A 2-bedroom Apartment In Lagos. by Snow2six(m): 2:00pm On Mar 24 |
I nogo fit drop my digit here. Write me here make we reason cavolijack26@gmail.com do4luv14: Nice One, Dem born me for Abeje, Ojo road side, still dey with my momsi, as I dey find better hustle do make I rent my own place stay
Nice meeting you |
Properties › Re: Top 10 Cheapest Areas To Rent A 2-bedroom Apartment In Lagos. by Snow2six(m): 1:56am On Mar 24 |
Dem born me for idewu bro. I rent place for Wilmer side. But like this I de east unto hustle. But I suppose enta lag nextweek come c my pple do4luv14: Na that Wilmer side worst pass, even for Idewu house cost for there yakataaa, you go think say na small London
Wia you AJ you base |
Properties › Re: Top 10 Cheapest Areas To Rent A 2-bedroom Apartment In Lagos. by Snow2six(m): 8:29pm On Mar 23 |
Dem de look aj less, think say na one kan slum,lol. Only sefcon for aj na like 800-1mill,make e come b say na new house around wilmer side. Omo aj house cost gan o do4luv14: Make I dey laff these OP first 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
#1,4m for 2bedroom flat for AJ here lolzzz,
And which traffic congestion is the op saying Op you don visit AJ before |
|
Romance › Re: Yahoo Boyfriend Opens A Shop For His GF by Snow2six(m): 5:31pm On Jan 22 |
😂 that one dey bt I no c anything bad if street guy show TI love if she de thr wen d storm heavy KingDashx: How many naija girls dey buy account for thier boyfriends, that babe don go do kayamata |
Romance › Re: Yahoo Boyfriend Opens A Shop For His GF by Snow2six(m): 12:17am On Jan 22 |
Wah if na d gal de buy account for am since? Na she de sub and sustain d guy bf money drop?mayb na him lil way to appreciate her🤔 KingDashx: Him go learn soon Make him no worry. |
Sports › Re: A Fan Pays Mike Tyson $3,300 To Follow Him On IG by Snow2six(m): 11:39pm On Jan 05 |
From fan card to follow…update no de finish😂 IamAtAnger: Online celeb hustle update 😉 |
Romance › Re: Looking For Decent Ladies Or Men To Date by Snow2six(m): 1:52pm On Dec 19, 2025 |
Na wetin we de c bro😂 olumided: You talk am? |
Romance › Re: Y Can't I Sleep??? by Snow2six(m): 2:50am On Dec 19, 2025 |
Since 3 months now I sleep once or twice in a week, d truth b say as a man if everywhere never set u no get right to relax..Except u no get anybody wey de look up 2u😟 |
Romance › Re: Looking For Decent Ladies Or Men To Date by Snow2six(m): 11:01pm On Dec 18, 2025 |
U jst waste fmt..ds1 no b beta CL…na naira land millionaire 🏃🏾 olumided: Female programmer pro. It is like you enabled notification for this NL.
I just love you sha even without seeing you make me love you more and seeing will be additional extra pro love.
Ecclesiastes 4:9-12 Amplified Bible (AMP) But woe to him who is alone when he falls and does not have another to lift him up. Again, if two lie down together, then they keep warm; but how can one be warm alone? And though one can overpower him who is alone, two can resist him.
I guessed with you, we are two. |
Romance › Re: Do Girls Think Guys Look At Their Long Nails Or Even Admire Them? by Snow2six(m): 9:46pm On Dec 18, 2025 |
u no lik am no mean say another man nogo like am.. I love d nails, even d ones putting on leg chains,tattoos,nose piercings na dem de enta my eyes |
Romance › Re: How Much Can Change Your Life Forever Now? by Snow2six(m): 12:10pm On Dec 18, 2025 |
Gimme food fess 😎 |
Properties › Re: How Much Do You Pay For Rent In Your Place by Snow2six(m): 8:42pm On Dec 17, 2025 |
No just rush to reply person..read wetin I type sparko1: If you mean it's a lie because it's costly, then you have no idea what is going on.
The location is the major difference, in Lagos, Ikoyi, VI, Lagos Island, Oworo, yaba, Lekki, Ajah, Ikeja and many more are just very costly, same with PH. |
Properties › Re: How Much Do You Pay For Rent In Your Place by Snow2six(m): 8:26pm On Dec 17, 2025 |
95% of comments here na lie.. |
|
Sports › Re: Which Of These Football Starlets Disappointed The Most? by Snow2six(m): 10:25am On Dec 16, 2025 |
Juan Roman Riquelme |
Romance › Re: Lady: What Is The Thing You Have Not Given To A Man That Your Husband Can Have? by Snow2six(m): 11:05pm On Dec 15, 2025 |
Check d year well, na 2010 dem ask d question |
Romance › Re: Red Flag Discovery Gone Wrong. Should I Still Continue This Relationship? by Snow2six(m): 1:34pm On Dec 15, 2025 |
If una de select select all d good gals dem marry, na who wuna wan com leave d bad ones for?? Bros manage her like dt |
Romance › Re: 9 Different Types Of H00kups In Nigeria Currently by Snow2six(m): 1:26pm On Dec 15, 2025 |
Carry ur own pen and jotter write about man own. For now allow us face this one Adewale1603: Men are into hookups too. Not only ladies. Or you've not heard of men that renders sex service to older women and get paid |
Romance › Re: Nigeria Lady Ijeoma Speaks Out After Man Who Took Her Number by Snow2six(m): 9:05pm On Dec 11, 2025 |
Na ds gal make me no say no b my writing English mean say u get sense.. Una get time de reply person wey de yabaleft |
Family › Re: Married Men In The House, Did You Cohabit Before Getting Married? by Snow2six(m): 11:13pm On Dec 10, 2025 |
Leave am,na him go sch pass..My friend gf died giving birth. He paid almost 2mil bf dem put her for ground.Even if police no wori u,she no get where she come from?? ChizzyBuna: Continue talking nonesense |
Phones › Re: Some Weird Names Used In Saving Numbers!!!! by Snow2six(m): 5:55pm On Dec 10, 2025 |
|
Romance › Re: A Day To Become A Millionaire,Bed/ Intimacy Mates Begins To Call U. Read This !! by Snow2six(m): 2:10pm On Dec 10, 2025 |
See as dem boldly allow scam for here, bt if na person comment wetin dem no like dem go rush ban person.. |
Phones › Re: Some Weird Names Used In Saving Numbers!!!! by Snow2six(m): 6:58pm On Dec 09, 2025 |
Dodorima atb..we enta same buska..I graduate for Absu (valley base) slimhomiequan: Yes. Me na full Lagosian. An upright man
And you?? |
Phones › Re: Some Weird Names Used In Saving Numbers!!!! by Snow2six(m): 5:08pm On Dec 09, 2025*. Modified: 6:08pm On Dec 09, 2025 |
|
Crime › Re: How A Port Harcourt Sex Worker Was Paid ₦2 Million To Kill Her Client (Video) by Snow2six(m): 10:32pm On Dec 08, 2025 |
You de reason go left..So who no de do yahoo no fit run em frnd street?? Everybody no b same JooEeL: Its still d same thing. This same hookup girl likely has a relationship. Whatever she's capable of doing as a runsgirl is the same she's capable of doing in her other relationship. They are not different people; she's still the same person with the same traits. She doesnt drop her evil traits like a gown and walk back into her relationship like a different clean soul.
It's like saying because ur padi dey do yahoo to others mean say hin no fit run u street. Im sure uve heard many tales where a yahoo picker double-crosses his fellow yahoo associate by picking and not sending him d complete money. Whoever can cheat other people or kill other people, can also cheat you or kill you if you hang close around the same person.
Just watch. |
|
Phones › Re: Some Weird Names Used In Saving Numbers!!!! by Snow2six(m): 4:44pm On Dec 08, 2025 |
I de tel u..we go de talk about gal for ur front nd u nogo suspect dollytino4real: dat ur guy na baddo |
Phones › Re: Some Weird Names Used In Saving Numbers!!!! by Snow2six(m): 4:43pm On Dec 08, 2025 |
|