Soloson's Posts
Nairaland Forum › Soloson's Profile › Soloson's Posts
Hi folks,jst new and wanna say hey.no find trouble make trouble no find u.na new year be this |
Hi gabrie,4rm ur words i tink i already knw you.nice knowing you.I'm solomon.make I leave u and ravenzord make una talk about malaysia. Gaby u sabi speak pigin english?hp say these 9ralanders neva spoil am 4 ur mouth |
Ravenzord, watz ur real name? |
Hi folks,na who dey speak english-anonymous, u go suku |
Swit d,u a he or a she. Hi 2 all u folks |