Soloswag's Posts
Nairaland Forum › Soloswag's Profile › Soloswag's Posts
ALKARULEZ615:trust me......jst wait n see |
NEWS from a reliable source..........d supos 3rd batch on jamb wedsit is part of 2rd batch......3rd batch to be release by next week |
Akposy:if u ar at my back den watch ur front caus am always in front of u |
Morkavictor:i no day beef d guy oo i day always day tel am d truth |
yungest:leav am im blood day hot, he day ginger...leav am mak he day show him self |
ALKARULEZ615:i be small fish ooo...who knw me... Na una be boss naa ...na y akpos day always day jealus u heeheheheheheh ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Akposy:bad bele.......u neva stil change |
Morkavictor:hmmmm bt y is it nt on delsu website......hw u sure say naa im day jamb web abi u see were dem writ am as 3RD BATCH? |
ALKARULEZ615:boss no ooo i stil day house oo naa upper week tins |
Morkavictor:its nt out yet |
FrancisTony:ur mate day fine better tin u day here day struggle for online post........ODE!!! |
Aghanel:hehehehehehehehe ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ..........abeg no mak me laff ......b4 Alkarules go say i don start........i no wan caus wahala again |
emh emh clears trot |
guyz abeg mak una no vex say i neva drop my whatsapp numba......d asha 200 wen i day use no fit do whatsapp...expectin a bbm next week so til den |
guy abeg dem giv me sociology bt i day hear nw say sociology naa bad caus for delsu ooo....say no body day get 2.1 ooo.....say dem day fail pple lik shit......abeg any sociologist here? |
lorettafrancis: hmmmmm...wattin do u....u miss road?? |
kenshin17: cum o, how u tey know me? I no go fit lyk person just cos i see (f)ogbeni talk true oo |
Akposy: Una no gree enter dat link....na wa 4 una oooono blame us ....we wan do small shakara na.... |
Pokemon43: u dream c me and how do u mean?naa only 1 Answer me fit giv u....d tin be say im see u 4 him dream...and he no knw hw he go tel u dat tin... na shi type im be...so im na my friend mak i jst do d work 4 am...he say he day feel ur beautifulnesssss......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Onomoh1: I'm getting confused here, which of d campuses is Agricultural Education locatedyap ...they ar rite.....its asaba nt abraka....so asaba dere u go....low fun ....sorry |
Pokemon43: Nobody on dis thread even asks of me any more,simply because delsu hasn't given me admission,every one and their clearance things and nobody cares about those that delsu hasn't admitted,so much for a friend,thnk you all for taking time to read.*walks away from the thread*haaaa.....babe u surpose knw say me no fit 4get u naa.....u day ma mind oo.......so hw life naa....i don chec d next batch wen dem wan releas oo n ur name day dere..say amen if u luv it n me |
![]() PatienceAl: wats ur source?my source is my tinkin ![]() |
PatienceAl: END TIME REPLYend admission list no more sup list.........soooorrrrrrry guyzzzz |
astronautog: Na waec result dem dey uploadwattin dem wan do wit waec result? |
Elvishard: *luks around d kitchen* hmm,who is missingOut? U! *pointin@ d stockfish* Comor enta d bag.Hey! Oil stop dere. Garri&Rice stop fighting, see their carbohydrate faces. Yam abeg shift small for dodo.hehehehehe i see u ar preparin for skul.....na so E surpos be......abeg mak diss borin xmass pass joor mak man pikin find im way |
PatienceAl: incase ya BIRTH CERTIFICATE don loss. . .pesin fit use AFFIDAVITif E lose u go re-do am naa |
PatienceAl: january abi 1st week of marchdats wen lecture wil start..b4 den u need to go and tak care of sumtins....and also knw around |
PatienceAl: YeP. . .jex confirmed 4rm a reliable source dah lectures resumed in some departments e.g. Anatomy, Physics etc. . .wow ...tank God oo....so by january i wil be livin dis borin house....hehehe |
PatienceAl: @stallites: SHEY LECTURES RILY STAT 2DAY?abeg mak person wen im head correct wen no drink answer dat question...abeg |
lorettafrancis: My peeps said am forfeiting the admission cuz the course is not a gud one,planning on getting a nursing sch form next week,how can delsu gv me botany of 40 aggregate with my 54 aggregate? It was really nice interacting with u guys..LOVE YOU GUYSbabe let me be honest wit u......u ar abt to mak d biggest mistake in ur life.....tak it and focus on it....after all dis days its nt accordin to wat u read dat u can get a job.......be wise my dear...alot of people wish to be in ur shoe....if u live dat admission hw ar u sure u will pass jamb next year... rememba d mass failure in jamb dis year .....all of dem will write jamb next year so u can imagine d population.....so be wise |
Mikkygeezy: shey u no see en route warriy u come day shout?? |
PatienceAl: effurunhmmmm ...wat a name...is it in d land of the dead Or d living |


Most pple i've asked say it's Asaba campus nd nt Abraka campus1.