European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 3:00pm On Dec 30, 2023 |
baralatie: Do we remove broja or Jackson
And who do we bring in? am not a chelsea fc. so am nt watchin d game. fk dem.man u 4 life |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 2:41pm On Dec 30, 2023 |
i already know dis game will end like dis. luton town 3 vs chelsea 2.. God abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 2:10pm On Dec 30, 2023 |
over 1.5.doneanddustedthankgod. time to go and dorime |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 1:27pm On Dec 30, 2023 |
Crumbian: Make dem play 0-0, that suya you no go see am chop for 600 years.  hahahahahahahahajajajajaja...bad belle.. dont worry una go score 1 goal but luton have 2 goals. sonofgod has spoken |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 1:24pm On Dec 30, 2023 |
Trustedpronet: You are already positive why deceiving Us. Trying to shift your hiv status to Chelsea won't cure your careless sexual exploration that got you infected. You better join united so u can have peace of mind because chelsea is loosing dis game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 1:20pm On Dec 30, 2023 |
[quote author=YesGodcan post=127694645]Everybody just dey hate chelsea  Anyways, we are for united Manchester United all the way seconded |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 1:19pm On Dec 30, 2023 |
God all i just need is over 1.5 make i go chop suya. Just 2 goal from luton am done |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 1:18pm On Dec 30, 2023 |
Crumbian: Make you contact HIV/AIDS to tell am say wetin happen?  tel am say dem don win chelsea.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 1:12pm On Dec 30, 2023 |
if chelsea win dis match make i contact hiv/aids. luton town straight win. bet it with your life savings and tank me letter |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 1:09pm On Dec 30, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 1:03pm On Dec 30, 2023 |
Luton 4 chelsea 0 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Luton Vs Chelsea (2 - 3) On 30th December 2023 by Sonofgod1990(f): 11:06am On Dec 30, 2023 |
Move to front page so we can start on time praying for Chelsea downfall |
Crime › Re: Boy Butchers His Mother For Leaving Islam by Sonofgod1990(f): 7:03am On Dec 30, 2023 |
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs West Ham United (0 - 2) On 28th December 2023 by Sonofgod1990(f): 7:59am On Dec 29, 2023 |
What God cannot do doesn't exist. I'm impressed. May God continue to bless West Ham |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs West Ham United (0 - 2) On 28th December 2023 by Sonofgod1990(f): 10:36pm On Dec 28, 2023 |
Thank god..my over 1.5 don enter..i said it west ham 3 arsenal 1 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs West Ham United (0 - 2) On 28th December 2023 by Sonofgod1990(f): 10:08pm On Dec 28, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs West Ham United (0 - 2) On 28th December 2023 by Sonofgod1990(f): 9:41pm On Dec 28, 2023 |
seunmsg: How exactly is that even a goal when the ball was clearly outside? VAR is now useless and should be dismantled. Go and dismantle it...no run leave assnal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs West Ham United (0 - 2) On 28th December 2023 by Sonofgod1990(f): 9:34pm On Dec 28, 2023 |
who wan challange godson? make una no start to dey follow my predictions |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs West Ham United (0 - 2) On 28th December 2023 by Sonofgod1990(f): 9:17pm On Dec 28, 2023 |
Goallllllllll west ham 1 vs arsenal 0.. early goal let go boys |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs West Ham United (0 - 2) On 28th December 2023 by Sonofgod1990(f): 7:12pm On Dec 28, 2023 |
West ham please we can do dis. arsenal 1 west ham 3... play it as a correct score with 10k and smile to d bank 2moro morning. if my prediction didnt come to pass dis night make i die |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Burnley Vs Liverpool (0 - 2) On 26th December 2023 by Sonofgod1990(f): 9:01pm On Dec 26, 2023 |
Illegal1: omoh.........high BP be wn nearly hold u ASWEAR |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Burnley Vs Liverpool (0 - 2) On 26th December 2023 by Sonofgod1990(f): 8:23pm On Dec 26, 2023 |
thank god..my mind u can now cool down... Make i quickly go chop pepper soup first |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Burnley Vs Liverpool (0 - 2) On 26th December 2023 by Sonofgod1990(f): 7:19pm On Dec 26, 2023 |
abeg make una add 1 goal make i go cashout drink beer 6k no small dis time around..just over 1.5 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 2) On 26th December 2023 by Sonofgod1990(f): 6:00pm On Dec 26, 2023 |
LeeSmart: Make i risk 60k pick man utd 2 odd You dey use youR future play |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 2) On 26th December 2023 by Sonofgod1990(f): 5:00pm On Dec 26, 2023 |
Dexy4yah: Omo Newcastle just dey lusgad anyhow I SWEAR..DEY JUST cut my 16milion ticket |
|
Celebrities › Re: Doyin Hassan And His Wife Welcome Their First Child After 24 Years (photos) by Sonofgod1990(f): 8:28am On Dec 26, 2023 |
POWER OF iVf |
Crime › Re: Hoodlums Attack, Loot Bus Carrying Christmas Gifts For Ibadan Mogajis by Sonofgod1990(f): 7:58am On Dec 24, 2023 |
It's a normal something. Na plan stuff. It will still go back to the government hand |
Car Talk › Re: How Much Is Car Papers Renewal In Your State? by Sonofgod1990(f): 8:57am On Dec 23, 2023 |
jamesversion: My Lexus IS 250 never expire, but when I renewed my Lexus RX350 last Tuesday I was surprised to see that Proof of ownership now expires. Also for police clearance, they requested for my NIN which I submitted.
Police clearance 20 Insurance 10k VL 2700 RW + MOT+ Proof = 15k Total 48k
I still dash the girl 2k when I picked it up at Revenue House. Bro pls help me wit something. ground no leavel for now please |
Car Talk › Re: How Much Is Car Papers Renewal In Your State? by Sonofgod1990(f): 8:56am On Dec 23, 2023 |
jamesversion: My Lexus IS 250 never expire, but when I renewed my Lexus RX350 last Tuesday I was surprised to see that Proof of ownership now expires. Also for police clearance, they requested for my NIN which I submitted.
Police clearance 20 Insurance 10k VL 2700 RW + MOT+ Proof = 15k Total 48k
I still dash the girl 2k when I picked it up at Revenue House. |