Spartania's Posts
Nairaland Forum › Spartania's Profile › Spartania's Posts
1 (of 1 pages)
3THINGS wey tire me for dis whole matter be say 1.Y SENEGAL CARRY THE WHOLE MATTER FOR HEAD NA? 2. GAMBIA SMALL WEY EVEN SENEGAL TOO BIG FOR THEM. SO, Y MUST NIGERIA FORM "AGBAYA" INSIDE CHILDREN MATTER? 3. SHEKAU WEY DEY FORM DON JAZZY OUR SOLDIERS DON REMOVE D GUY? |
Noisy preys are easier killed by the predators. From what i have read so far, the man triggered his own death. The wife is innocent! ABEG MAKE THEM NO USE THE DEAD MAN REGGAE TAKE DISTURB THIS WOMAN BLUES o. |
1 (of 1 pages)