Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 3:26pm On Nov 07, 2014 |
iyabodeh: Nothing do you na. Wetin happen first? man no go wan jabo 4 here na. grab? |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 3:13pm On Nov 07, 2014 |
iyabodeh: Sir!!! What I do oooo?
i go send u pm now |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 12:04pm On Nov 07, 2014 |
attention vivly jennimma temigracie rokiatu rozzay make una show us tins on sat o, eva since maureen don comot my eyes don dey ache |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 11:02am On Nov 07, 2014 |
Idowuogbo: U don vex ooo...
Omode lon she won na...abeg liv dem make dem display small d tin tire me na, dem jus dey yarn dust. respect on top wetin? hav dey eatin ds mornin? |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 10:59am On Nov 07, 2014 |
Rapzino: erm sorry bros, we don ever yarn before? SMH u r on a forum, remb? |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 10:54am On Nov 07, 2014 |
xynerise:
. Antelope move your frustration elsewhere. It is not me you are after. u knw hw u dey roll n i knw wetin u wan start. nansense |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 10:53am On Nov 07, 2014 |
Rapzino: i dropped my respect for her when i saw her posts on Oberttechnology's thread. u guyz shud stfu wit ds respect thingy. wtf iz online respect gonna do 2 an ordinary moniker? whoeva live his/her here 2earn one nansense respect iz a joker. get a life guyz, na respect go add mo 0000s 2 persin bank acct ni? *spits* |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 10:48am On Nov 07, 2014 |
xynerise: OK, who won? u blind u no see result? wot nansense r u startin? |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 10:41am On Nov 07, 2014 |
AfricanApple: its not hot body, its d way u put it. here iz my post again Speakdatruth: i like d mind game of sum, like temigracie, hopin on unilorin student's vote wit dat top n d africanapple photoshop tingy. sum doin tradition may work, sum no jus send us wit d same pikshure ova n ova. wish dem goodluck (not jonathan) shey u agree now say na hot body? |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 10:02am On Nov 07, 2014 |
Idowuogbo: The thing get liver b4? Ko ni fe we gele fun ategun  sotey d guy dey quote me 2back up em claim |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 10:00am On Nov 07, 2014 |
AfricanApple: speakdatruth, after all d insult u still voted for me, so thank u baby, u didn't get it. i actually said i like d idea of dat pic, d photoshop one wit africa map n apple beside it buh hot body make u yab me |
Romance › Re: Relationship Debate On Nairaland [Episode 1] by Speakdatruth: 7:28am On Nov 07, 2014 |
kilokeys: out of respect for d op. lets get ds ball rolling in d right direction. kip wetin rollin? he iz fvckin wastin his time. debate fire! |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 7:16am On Nov 07, 2014 |
anyone seen iyabodeh? dat babe nid 2see me asap |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 7:08am On Nov 07, 2014 |
Idowuogbo: ^^^so you purposely modified this post of speakdatruth to call me out? U were born stupi/d tru tru. d guy don run? i came late i no see d moniker |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 6:40am On Nov 07, 2014 |
tranxo: Thanks. I know Vivly has the potentials to go all the way. gud. na yo effort mak me vote 4d girl |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 6:37am On Nov 07, 2014 |
Lagunna: Team Rozzay All The Way..
Special thanks to kr0ne and the phoenix group... coogar, lertee, guykhena, wrongturn, emaprince, dolcilicious,truckpusher, kingtom, Jbluv55, dre11, fuckyouhard, Atikubi, ksslib, mikuz, goldentee akoshanti, Speakdatruth, iyabodeh, jigsawkillah, jossi994, spikec, tashamania and to all our supporters..
Team Rozzay All The Way.. notin do u man |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 9:35pm On Nov 06, 2014 |
|
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 9:32pm On Nov 06, 2014 |
KingTom: We rule whether photoshop or natural Jennimma rocks!  well, no b u dey contest, dey dia dey open teeth |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 9:24pm On Nov 06, 2014 |
|
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 9:22pm On Nov 06, 2014 |
tranxo: Congratulations Vivly. All the best in the rest. Ciao. u really pushin her o. i see ya effort |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 9:19pm On Nov 06, 2014 |
Idowuogbo: Walahi the babe CM dey kill her stardom mehn... how you go pose behind konga con put am through as contest pic? Na miss ghetto 2014 ni? Na boss! I'm disappointed mehn.... d tin di very serious. cm shud work closely wit dia candidate biko, we dont want dirty pikshures on saturday o. make dem go learn corel draw or photoshop |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 9:02pm On Nov 06, 2014 |
congrats girls. y'all did yo best but whicheva way 3 must leave. d winnin iz d courage u showd 2sign up 4ds. dats wot makes u a winner. 2d last 5 standin, i congrat u 4getin 2d finals
*flash back* i said temigracie, rokiatu n rozzay wud get 2d finale n it happend. who else want 2doubt my words? |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 8:52pm On Nov 06, 2014 |
Idowuogbo: U dey jubilate on top this yeye result? From 206 to 185? That's unacceptable! You better get busy with your camera b4 I vex stone ya beautiful face with hot amala.You dey slack big time I swear...the quality of ya updated pics are crap mahn! Your CM is doing a bad job ooo  i swear dat 1st pic was a turn off. whoeva is managin her shud b fired! na wetin hapen 2gud background, at least 4 getin ds far, give it yo all |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 8:49pm On Nov 06, 2014 |
ds guy sabi suspense o |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 8:47pm On Nov 06, 2014 |
Kunleskey: yes in our dream... Call me joshep if iz not so, i will deactivate ds account |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 8:39pm On Nov 06, 2014 |
i see a revelation, jennimma became Miss Nairaland |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 5:51pm On Nov 06, 2014 |
my votes are: vivly omolola annypie africanapple rozzay |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 1:56pm On Nov 06, 2014 |
ds one na in house votin? 2whom it may concern, pls push ds thread 2 homepage biko |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Elimination Round 2 by Speakdatruth: 12:09pm On Nov 06, 2014 |
|
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Elimination Round 2 by Speakdatruth: 11:20am On Nov 06, 2014 |
KingsleyJay: how did he break the rule? 
his reply to the farano in question is too timid sef read up nigga |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Elimination Round 2 by Speakdatruth: 11:17am On Nov 06, 2014 |
AfricanApple: what Photoshop are uvtalkibg about, those who snapped in d studio like me, why didn't u say they were photoshopped, u guys will just open your mouth and say whatever comes out of it. besides I snapped some of d pics with my phone
if your candidate wasn't evicted u won't be saying dis
without pics, everyday of my life I hear pple say to me 'you are beautiful' so I wont even bother about u if i do ds wit u 2day, people wil hate u n not vote 4u. so stfu n jus focus #truth |
Romance › Re: Miss Nairaland December 2014 Contest - Final Elimination Round (semi Finals) by Speakdatruth: 11:09am On Nov 06, 2014 |
ok. tnk u Seun. tnk u farano babaay! |