Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 8:28am On Aug 11, 2018 |
lol |
Literature › Re: Baba Olowo d Long Prick
(a comedy Story For All My Niggars) by Speakout03: 11:30am On Aug 10, 2018 |
well done bro, my advice go copy name from the top writers in this section, mention so dey go see your tori. once again dont be discourage. many started like you here. |
Literature › Re: Baba Olowo d Long Prick
(a comedy Story For All My Niggars) by Speakout03: 11:01pm On Aug 09, 2018 |
baba continue, I laugh no be small, half kilo half kilo greet an for me |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 8:35pm On Aug 06, 2018 |
Abeg who sabi Our Lords prayer send Sparta the link,, Sparta no go kill me with laugh. Mr young update is short, just add small again, is beg i beg |
|
Literature › Re: YoungZubi Wins August 5K Award by Speakout03: 9:40pm On Aug 03, 2018 |
I pick Youngzubi |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 5:09pm On Aug 03, 2018 |
Young just remember say nah weekend we dey match enter so , abeg make update no lack, as for the voting, er go support u |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 4:23pm On Aug 01, 2018 |
Spata never see notin, well done |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 8:16am On Aug 01, 2018 |
Beautifully written, em I'll comment later |
Literature › Re: The Hole In The Wall by Speakout03: 6:58pm On Jul 31, 2018 |
I am finally here after 1 week of reading through, well done Soul,, something must fuel chief to anger maybe the death of his son |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 12:46pm On Jul 26, 2018 |
my son have ya sit nah....my pa'le yan as isit don facing them
Yes sir i don seldon the wait for my next AP |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 7:46am On Jul 25, 2018 |
So admin for naira land no wan move this tori enta fp, akert. Thanks my man laugh Dr. Wen b next appointment |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 6:32pm On Jul 23, 2018 |
"oya idiot carry me go meet her"come show me the nurse becos as u take describe her ehh! i fit sell my papa land just to nack her"... See talj |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 6:23pm On Jul 23, 2018 |
Sparta i love that guy |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 5:42pm On Jul 18, 2018*. Modified: 7:36pm On Jul 18, 2018 |
"fear grip me die!"to the extent that spana wey big like hose come shrink,e come small like biro cover"nahim be say nobi only me the fear catch e catch spana too"
Laughter Dr. I hail you, the above refers got me laughing all through. Well done, please when is our next appointment aka update |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 2:57pm On Jul 17, 2018 |
Laughter Doctor, when my next appointment. Your creativity is tight. |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|