Romance › Re: People Say I Look Like Nicki Minaj by stephenqueen: 12:16am On Mar 28, 2015 |
ireneony: I love the collage I'm saving it right away  |
Car Talk › Re: Which Car Did You Learn How To Drive With? by stephenqueen: 12:07am On Mar 28, 2015 |
alberto2k: orijin don give u too much weed blow shey... oya share your story before i take ur head practice as i go take break bottle for pple head today  *Hide bômb for back* oya say dat again |
Romance › Re: People Say I Look Like Nicki Minaj by stephenqueen: 11:59pm On Mar 27, 2015 |
2dice: Next shii Eni waju leru Ba Maami ki legbe yi te fe be mini Kukumba shoutout si sunny Nweke omo Orile ni mi E ma pemi ni osunBa Cc Orijin101 Stephenqueen Daddy mi kede sinle Kilo shey e ton beru Lai sinle awon olumba Jaima lole oya wobi CDQ and Badoo wan bi Masterkraft bami mushe yen latisale Kawon aye mon pe otan bi Zebra line omoyen Malo cross e Koma lo lu magun Wan befon labata Wo yaketi Won month pe obo lagun Intro to ye ke she loni shoki Em’oro afagun |
Romance › Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 11:54pm On Mar 27, 2015 |
Orijin101: why una dey call me again na kingtom talk say he wan use ur head take do sacrifice to me |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 11:53pm On Mar 27, 2015 |
wristwatch: D guy go vex u nau oo. U cancel the original name    |
Romance › Re: People Say I Look Like Nicki Minaj by stephenqueen: 11:49pm On Mar 27, 2015 |
|
Romance › Re: People Say I Look Like Nicki Minaj by stephenqueen: 11:45pm On Mar 27, 2015 |
|
Romance › Re: People Say I Look Like Nicki Minaj by stephenqueen: 11:42pm On Mar 27, 2015 |
Orijin101: attention…at ease mo n fo please o mu ise yen, very interesting lo do wa alomo la fin cure stressing shanu mi, e be wa kowa loju pali pomo alata lo do iya kasali mufu iwo ba mi gba ise yen dani highgrade ni mo se ra lodo alhaji tani ma je o ku oo, oya gba lighter eruku laulau, e pe fire fighter ki lo mu nu e dunthat’s what they ask me alomo yi yato high pass me ororo loju oloro, you no see my gbere mo ti yo, gbogbo yin dabi okere very small world everything ti kekerebi oko ngozi to gbe lodi kekere e fu mi ni alomo lori shekpe tinko alata lori pepper eja kika no medemede nla nla tobi bi elede we take the shekpe we drink the shekpe we like the shekpe we shack the shekpe we like the shekpe we drink the shekpe we take shekpe Cc; 2dice |
Car Talk › Re: Which Car Did You Learn How To Drive With? by stephenqueen: 11:39pm On Mar 27, 2015 |
|
Romance › Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 11:35pm On Mar 27, 2015 |
|
Romance › Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 11:33pm On Mar 27, 2015 |
KingTom: But that head is empty na, choose better thing abeg  Orijin101 head nko? |
Romance › Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 11:06pm On Mar 27, 2015 |
|
Romance › Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 11:06pm On Mar 27, 2015 |
chimerase2: amu gona wound person oh  who u wan wound? |
Romance › Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 11:04pm On Mar 27, 2015 |
KingTom: Okay wetin I go use as offering  chimerase2 's head |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 11:02pm On Mar 27, 2015 |
Orijin101: E be lyk say you dey find person wey go planck ya head for you ? Your papa yansh  |
Romance › Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 10:49pm On Mar 27, 2015 |
KingTom: No vex abeg  Make I no vex, u think say e easy, u no go do sacrifice?  |
Romance › Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 10:44pm On Mar 27, 2015 |
|
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 10:42pm On Mar 27, 2015 |
|
Romance › Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 10:35pm On Mar 27, 2015 |
chimerase2: hope dey 4 obasanjo and osho baba  Man of God see as kingtom dey abuse me? |
Romance › Re: Upload Your Boo Pics Lets See Who Got It Natural by stephenqueen: 10:26pm On Mar 27, 2015 |
|
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 10:23pm On Mar 27, 2015 |
|
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 10:20pm On Mar 27, 2015 |
tosyne2much: Fools everywhere
No thread ever makes sense to them That's some people for u bro,they are just born to hate,to criticise people.They can't live without abusing |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 10:17pm On Mar 27, 2015 |
Orijin101: How many times i wan correct you sef Na orijin, no be origin. . .
How you dey take pass exams sef ? I no na I just dey wahala u ni  .. |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 9:39pm On Mar 27, 2015 |
2dice: Boss wassupp with yo? am good bro...wey jacksparrow1207 |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 9:36pm On Mar 27, 2015 |
|
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 9:32pm On Mar 27, 2015 |
2dice ma guy how you dey? |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 9:28pm On Mar 27, 2015 |
D1ck: The funniest part about the dude is that he probably thought I was one of the guys he'll bash and go scott free, but trust me, I murdered his punk ass and he's been avoiding my mentions since then. I've been looking for a day that he'll mistakenly reply me. Chai, na die you go die ooo walahi BLACKETT... I will always be here for you, just abuse or insult anyone on this forum, I'll show you how ill-mouthed I can get! You vapid slubberdegullion.   |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 9:25pm On Mar 27, 2015 |
Orijin101: Dem go dey form E-Bruce lee meanwhile they are so dumb! I no jez get time for them tonight na why i no wan quote them. . . .
Guy, ignore dem fooool jhare and keep on enjoying your thread Origin my guy abeg help tell the fool say na agidi kill 2pac,na Isan kill Bruce Lee  |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 9:10pm On Mar 27, 2015 |
wristwatch: Thanks jare. Any thread someone create, u get bashed for it either good or stern. Jesus christ was not loved by all and am not surprise some trolls are doing d same. Remain blessed |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 8:53pm On Mar 27, 2015 |
Orijin101: join me smoke weed jhare No shít, make we dey kush |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 8:38pm On Mar 27, 2015 |
Orijin101: some idiots don dey show. . . *observing naso bro, fools plenty here gan,dia is noting u do that those fools will like,they just keep abusing people..... |
Romance › Re: Disgusting Acts People Do To Gain Popularity On Nairaland (romance Section) by stephenqueen: 8:08pm On Mar 27, 2015 |
I don't know why some fools will keep abusing their fellow guyz.SMH |