Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:42am On Mar 22, 2015 |
juianne95:
...ohk Wetin do ur mouth? can't i see ur face ni |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:41am On Mar 22, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:40am On Mar 22, 2015 |
ipleddge: People said she is d most wicked being ever on nairaland Ma boo no wicked se  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:38am On Mar 22, 2015 |
juianne95: agbole baara oba OK, upload ur picture lemme see ya face |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:36am On Mar 22, 2015 |
ipleddge: Dey wicked for her village pass farano... Kai jor ma boo no wicked  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:31am On Mar 22, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:29am On Mar 22, 2015 |
juianne95: me too... n I dnt v plans of entering Why? chey u sabi the name of ur agbole (compound) for Ogbomosho? |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:26am On Mar 22, 2015 |
ipleddge: Na me be d last born of my parent...I take God beg u  ase ojo ti e ni e,ase o ti e le |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:25am On Mar 22, 2015 |
juianne95: mo wapa But me never enter Ogbomosho b4 ooooooo,ma mama talk say na wen i was 6 months na im she carry me go dia... |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:20am On Mar 22, 2015 |
juianne95:
ogbomo*** Ogbomosho? omo Ogbomosho lemi na oooooooo.Omo I'll booni |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:17am On Mar 22, 2015 |
ipleddge: U dey go your village...I pity all those who don offend u,time to deal with them
Please I take God beg u,no carry my name go Ur village ,jacksparrow1207 come beg  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:15am On Mar 22, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:13am On Mar 22, 2015 |
Zenith21: ngwanu nwanne, take small.... Even alomo sef, I pet-bottle for u... Drink to ur satisfaction..  Your head dey there |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:10am On Mar 22, 2015 |
[quote author=juianne95 post=31871311][/quote]chey na u be dat,u be tomboy?  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:08am On Mar 22, 2015 |
Zenith21: abi na, u sef need cake?  En i need |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:07am On Mar 22, 2015 |
juianne95: I neva chop  I go tell ma boo Tew ban u |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:04am On Mar 22, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:03am On Mar 22, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:01am On Mar 22, 2015 |
Zenith21: hian!!! Omo fight go shele dis nyt, well make. I dey watch....... *cake and alomo* on point... Watching from ukwu udara  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 12:00am On Mar 22, 2015 |
juianne95: u don get ur own share of d cake dem dey serve dis nyt??... I don get am oooo,na 1 hour ban na im i don chop |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:57pm On Mar 21, 2015 |
juianne95: frustration wan kill u dis nyt....
I wnt give u d satisfaction of replying u
Amma jx sit bck n watch u mk a fool out of ursef Naso u dey play ur love ba? hmmmmmm oro ife bi adanwo Lori  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:53pm On Mar 21, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:48pm On Mar 21, 2015 |
Zenith21: *falls. From chair*....... Eeeyah..... ..... D fear of dem. MODs is d. Beginning of wisdom....
 Dem ban me too |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:47pm On Mar 21, 2015 |
juianne95: story for d dogs ooo  You sha like troubling jack |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:43pm On Mar 21, 2015 |
Fribery: I see phools everywhr.. !!  Abeg meself wan kush |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:41pm On Mar 21, 2015 |
Zenith21: I just buy 10acres of land for here, I wan dey lay foundation for my duplex. ..... Abeg who and who still dey fear ban? Dem don troway kingtom go relegation with ban  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:40pm On Mar 21, 2015 |
ipleddge: Wen I think say we be friend,I con dey call cops on mw  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:36pm On Mar 21, 2015 |
chimerase2: u knw how many years dm give amu?  I knw no ooooo  |
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:28pm On Mar 21, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:25pm On Mar 21, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:19pm On Mar 21, 2015 |
|
Romance › Re: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:18pm On Mar 21, 2015 |
|