₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,490 members, 8,422,312 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 06:02 AM

Toggle theme

Stephenqueen's Posts

Nairaland ForumStephenqueen's ProfileStephenqueen's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 191 pages)

RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:15pm On Mar 21, 2015
jacksparrow1207:
4 times sef cry
haha na only you waka cum grin grin grin
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:14pm On Mar 21, 2015
ipleddge:
Hahaha,na true say u see shege,I won hacking cos of nairaland now,I go dey threaten d mods with hack...I won dey post porn for nairaland any time my moniker get banned
Farano ma boo we don catch another criminal, abeg cum do ur job,cum ban dis pickin grin grin
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:12pm On Mar 21, 2015
chimerase2:
who be de warder kai ma man dn suffer grin
that warder get craze for head no be small,E talk say dem don give all of em beans and bread including kingtom grin grin grin
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 11:03pm On Mar 21, 2015
Bisolarh:
Ooooopsss !!! I'm late
Hi, I like wetin I see for your profile grin grin grin
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 10:59pm On Mar 21, 2015
jacksparrow1207:
Ok
Jack how market dem ban u?
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 10:58pm On Mar 21, 2015
chimerase2:
abeg show me de cell I wan give amu food make e no die for cell grin
Na cell 2 him dey but dat oga warder no go allow make u give amu food grin grin grin grin
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 10:36pm On Mar 21, 2015
ipleddge:
Why everybody choping ban like moi moi...o ga oo
dem wan spoil dis night for us ni
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 10:33pm On Mar 21, 2015
chimerase2:
Abeg which mod d in charge of de prison I wan give ma man beans way neva done grin


Abeg make una release kingtom oh grin
How many years him go dey prison nah grin
E be lyk say na life imprisonment dem give kingtom oooooooooo grin grin grin grin
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 10:31pm On Mar 21, 2015
missclasssy:
There wasn't much competition........ Scratch that.......There wasn't any competition in today's contest as every guy had just one wooer.
So what do you expect!

The show in general was fun though. Who knows, something could still unfold tonight grinwink
Hi missclasssy
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 10:22pm On Mar 21, 2015
ipleddge:
Nobody fit ban me,am like Steven seagar*above the law*

#modunbanipledge
#notincitingcomment
#thegirlagreeditwasajoke
Dem ban me ooooo buh I don cum back
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 10:20pm On Mar 21, 2015
Kingtom where una dey, dem don lash u wid ban grin grin grin
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 10:16pm On Mar 21, 2015
chimerase2:
dem dn ban kingtom gringrin
grin grin
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 9:58pm On Mar 21, 2015
chimerase2:
dem ban u for offtopic
U self u too like off point u and kingtom
See as una dey obey lik mumus grin
I go wallop ur head oooooo grin grin cheesy
KingTom ma nigga how market cheesy cheesy cheesy cheesy grin cheesy cheesy
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 9:41pm On Mar 21, 2015
Who the hell is tha mod dat banned me? huh huh huh huh...But if na farano i don forgive u,ma love pass dat....Even if u ban me till 2050 i go still love u grin grin grin grin .i luv u babe kiss kiss kiss grin grin grin

RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 8:14pm On Mar 21, 2015
KingTom:
U no know? grin
How i go know,i be winch?
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 7:58pm On Mar 21, 2015
KingTom:
Dem don ban Orijin o grin
Wetin him do?
RomanceRe: THE WOOING CHALLENGE 2015 (Females Edition) FINAL DAY by stephenqueen: 7:56pm On Mar 21, 2015
D1ck:
I sight you from afar bro.
Anything for ur boi?
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 7:55pm On Mar 21, 2015
jacksparrow1207:
Lol. I go soon shoot her
No shoot her o
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 7:43pm On Mar 21, 2015
jacksparrow1207:
That gal too get wahala
Free her jor
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 7:37pm On Mar 21, 2015
jacksparrow1207:
I no fit downgrade my d1ck na. My d1ck get taste. Even if u na.ked, e no fit stand.
Hahahahahahahaha
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 7:34pm On Mar 21, 2015
jacksparrow1207:
cheesy grin her mouth too sharp lk razor
Her madness pass my own cheesy cheesy
Hahahahahahahaha grin grin grin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 6:26pm On Mar 21, 2015
jacksparrow1207:
I told u to upload yur pic. Did i not? undecided
U and dis babe na like Tom and Jerry grin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 5:56pm On Mar 21, 2015
ipleddge:
Are u seriously a ghost?
grin grin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 5:29pm On Mar 21, 2015
ipleddge:
So na you dey shine her Congo,bro u bad oo,she sweet?
Offence no 2,farano ma babe abeg where u dey cum wallop dis boy head with another ban grin grin grin grin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 5:14pm On Mar 21, 2015
ipleddge:
I hear say she wicked pass wickedness,but I still dey ur back
Nah everything I dey use play buh ma babe I no dey use amu play....aBeg no dey say d babe wey i love wicked o grin grin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 5:07pm On Mar 21, 2015
ipleddge:
One month means a lot,am just saying as a concerned friend
grin grin grin grin
RomanceRe: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 5:06pm On Mar 21, 2015
jacksparrow1207:
Will u be my solicitor?
I go be ur Solicitor u knw say farano na ma babe grin grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 191 pages)