Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 9:22pm On Mar 20, 2015 |
Zenith21: Biko biko biko, who get popcorn...... Mine just finished oo? Oya serve ur self  |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 9:17pm On Mar 20, 2015 |
This place is fu*cking boring jor,missclasssy, blackett where u dey na? |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 9:13pm On Mar 20, 2015 |
mikporch: Young man ar u alright? Google is your friend |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 8:18pm On Mar 20, 2015 |
Truckpusher: I tell ya, two bad girls got me hanging on a long thing.
You see why men cheat. 
Dem just confuse old boy like me. Bros abeg go push truck, commot for here jor |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 8:17pm On Mar 20, 2015 |
mikporch: Y is no body wooing me
I just came out from a one month sentence and am here to attract another one
Them ban my second account today
Chaai. Seun GOD is watching you  |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 7:55pm On Mar 20, 2015 |
|
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 7:44pm On Mar 20, 2015 |
D1ck: Man fvck this b.itch ass nigga, hw ya'll doin/ I'm Mr.D1ck... I'm a nuisance/ I go stvpid/ I do dumb like the three stooges/ I don't eat sushi/ I'm the sh.it/ No, I'm pollution/ no substitution......
Let 'em wooers begin, No fights today!!!!!
BLACKETT abeg no vex ooo, but there is a way you can talk without sounding offensive next time.... No grudges for real!!!!!
Let the wooing kick start!!! What's up D*ick? |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by stephenqueen: 7:36pm On Mar 20, 2015 |
|
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 7:29pm On Mar 20, 2015 |
|
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 7:18pm On Mar 20, 2015 |
Zenith21: omo I gallant pass 2baba I swear...... Just heading home after a long day... Nairaland keeping me company as usual....  Gbayi |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 7:17pm On Mar 20, 2015 |
Speakdatruth: yo left yansh dia ode Na me be ode ba?  .Wey ma holy cane(pankere mimo mi da) make I flog dis kid |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 7:13pm On Mar 20, 2015 |
|
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 7:08pm On Mar 20, 2015 |
|
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 7:06pm On Mar 20, 2015 |
|
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 7:02pm On Mar 20, 2015 |
Zenith21: hey bro.... I sight u baba.... Kilon popping  Oga mi noting much o.Hw ya day? |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 7:01pm On Mar 20, 2015 |
Zenith21: hey bro.... I sight u baba.... Kilon popping  |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 7:01pm On Mar 20, 2015 |
Speakdatruth: u dey craze same league gini? me i beta pass u, at least i get hope See dis mumu,how u take bette pass me? |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:50pm On Mar 20, 2015 |
jacksparrow1207: *yawns* padi mi one boi wey dem dey call agapecharis don dey disturb ur babe o |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:48pm On Mar 20, 2015 |
AgapeCharis: [color=indigo]Go baff [/color] Guy u dey dare me ba? I still dey pity u sha cuz if i expose dat ur dirty yansh na relegation things o |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:46pm On Mar 20, 2015 |
Lala247: The one paying u lol  Na me u dey follow talk lyk dat? Wey ma holy cane make i flog dis gurl.Chai i don forget say na ma padi get d place,jacksparrow na ur eye i dey look o i for don use ma holy cane flog dis ur babe |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:42pm On Mar 20, 2015 |
Speakdatruth: i go wallop yo head dia now E be like say dem swear for u ba,na who u wan dey vex for abi na me talk say make u no get wooer ni.Chai! I don forget say na the same league me and u dey,oya no vex#take bannana |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:37pm On Mar 20, 2015 |
Lala247: Take it easy ur oga is here now lol Who is my oga? |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:35pm On Mar 20, 2015 |
AgapeCharis: [color=indigo]Hahaha
What do you know? [/color] U still dey ask me? |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:33pm On Mar 20, 2015 |
Zenith21: I don show!!!!
Who missed me?  Whats up nigga? |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:32pm On Mar 20, 2015 |
AgapeCharis: [color=indigo]I no wan chop banana wey come from place wey bathing for dey bleach body abeg [/color] You wan dey form for here ba? If u do any werey for here walahi i go expose dat ur dirty yansh ni |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:29pm On Mar 20, 2015 |
Speakdatruth: una see me dey announce say i nid beautiful wooers, una no identify. if i say i go give d winner 50k now, una go dey shake una yeye yansh 4my front Guy u don vex ni? |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:25pm On Mar 20, 2015 |
AgapeCharis: [color=indigo]You don baff?? [/color] How i go baff,u knw no say too much of bathing go bleach d body.Shey u go chop bannana cuz na ontop bannana tree na im i dey dey browse |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:21pm On Mar 20, 2015 |
|
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:16pm On Mar 20, 2015 |
Missclasssy!! |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:15pm On Mar 20, 2015 |
AgapeCharis: [color=indigo]You be im PA abi na which one you be??[/color] Na me you dey follow talk like that,i go wallop that your cocoanut head for u o |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 6:07pm On Mar 20, 2015 |
AgapeCharis: [color=indigo]E concern you?? At least no be your babe 
BTW lala247 ↑ ↑ ↑ The bolded.[/color] E concern me |
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by stephenqueen: 5:56pm On Mar 20, 2015 |
|