Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 9:30pm On Jun 02, 2015 |
2dice: lol Bro oya swear to amadioha ** rem. Oga amadioha no get messi I.e Strikes faster** say u never think go hitting preetty punnnni .... Oga why i go dey think of hitting pussy wey dey far away.Even the ones wey dey here i never do them finish and prettythicksme matter dey different,she be expired product |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 9:21pm On Jun 02, 2015 |
Jollyjoy: I be fink say na only me observe say stephen tin tiny be4. Wetin this one dey talk? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 9:18pm On Jun 02, 2015 |
2dice: but u like him... I know that... She don dey use my pics self service na why i commot ma pics because me no dey do person expired product.The promise land wey something don commot from na hin you expect make i dey lash |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 9:12pm On Jun 02, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 9:09pm On Jun 02, 2015 |
Jacksparrow0712: Oshe okobo oshi You see your life, you talk say i be impotent.Gay oshi |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 9:05pm On Jun 02, 2015 |
KingTom: Wetin concern me Madam?  Tom i like wetin you call that mumu, "madam" |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 9:03pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: Na stick dey there ,no dey bobo us!! Ok no be only stick, na needle |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:57pm On Jun 02, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:55pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: And ogun strike ur small stick wey u dey call dick  Shebi that one na stick? Na only if i carry stick |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:54pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: What is now ur headach with my life when u knw u dont carry expired product? u should b more concern about ur babe wey dey camp not an expired product like me!! I talk to you? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:53pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: cry kwa,for what naa?  keep calm,i no go expose your yansh for here. Dey mumu jack dey go |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:51pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: hahahahahahaha stephen is my junior brother  Make thunder tear your toto. |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:49pm On Jun 02, 2015 |
2dice: prettythicksme ...,and stepheenqueen better make una toast una sef ooo... All diss una freestyle no go sweet if una no colloborate Toast wetin? She be bread?. Chai You no like me o, make i dey carry expired product.kingtom abi you no see wetin this niccur dey talk. Product wey don lami na hin he talk say make i carry |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:45pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: If u like call me diif names,i dont gv a fuvk as long as d names doesnt decrease my salary  You wan dey cry ni? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:42pm On Jun 02, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:38pm On Jun 02, 2015 |
Jacksparrow0712: Make she dey mumu me dey go. I like am. I complain give you? Na because say I turn you down dey pain you? Go meet box.er and leave me alone Who you turn down? Make thunder fire you. I'm not a gay like you, go me boxer abi na bajaj wey be your partner |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:36pm On Jun 02, 2015 |
KingTom: Just free the mumus, no open her nyash na  Her nyash dey with me na,i no fit open amu.I just dey pity jack ni,the mumu just dey deceive the poor boi |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:33pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: She go come back with another guy,no dey dull urself look for another babe or abi u b gay truly truly as jack talk am?  Fool my babe is not a bìtch like you. Who be gay? Bring your toto na |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:28pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: hahahahahahahaha chaiiii,how many guys i don mumu here abeg?  E dey your body, but you no fit hide from me. |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:25pm On Jun 02, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:23pm On Jun 02, 2015 |
KingTom: Hmmmmmmm  Guy youself code na, the mumu just dey deceive guyz here especially mumu jack.Prettythicksme God no the number of your house |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:20pm On Jun 02, 2015 |
Jacksparrow0712: He no dey like ladies. Na dudes him dey like. He's after my _ass  Fool |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:19pm On Jun 02, 2015 |
Jacksparrow0712: Stop running after my _ass boy. I'm straight. I do women, I don't woo men  Guy you gay, stop denying it. Why be say na only you the guy see wey he dey woo you.Oga go meet your gay partner |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 8:15pm On Jun 02, 2015 |
|
Events › Re: Photo-my Pre-wedding Pix, All Nairalanders Invited. by stephenqueen: 8:13pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: oh yarn me!! #smh for u as well!! #secret kwa? Better you tell him now that you are...... No lemme talk. You no wetin i bin dey talk bout but e dey your body sha |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 7:55pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: chaiiiiii y are so jealous naa,leave us abeg!!  Jealous of wetin? No dey deceive jack, you no wetin i bin dey talk bout. |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 7:53pm On Jun 02, 2015 |
Jacksparrow0712: I know say you dey shy to approach that dude. No dey shy jooor. Nobody go laugh or hate you. Make the move bro. Finally your prayer has been answered Gay lord, na your food be that.Oya go meet your gay partner |
Events › Re: Photo-my Pre-wedding Pix, All Nairalanders Invited. by stephenqueen: 7:51pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: oh ok dey there  Dey wetin? You no wetin i dey talk bout, by the time jack no your secret ,he go cut off your head ni.You just dey deceive the poor boi.SMH for you |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 7:45pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme:
jack is not gay oo,na me b him wife #gbabe!! Na only jack wey you dey mumu i pity.But wetin you dey do here no make sense,you are snake. |
Events › Re: Photo-my Pre-wedding Pix, All Nairalanders Invited. by stephenqueen: 7:41pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme:
serious stephen,i am not kidding!! If you can fool everyone, you can't deceive me. |
Romance › Re: The Mystery Of Love by stephenqueen: 7:28pm On Jun 02, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by stephenqueen: 7:19pm On Jun 02, 2015 |
Jacksparrow0712: What is this one saying?
Bye Chai you see your life? Gay oshi |