Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 394 pages)
She wan die?? |
. |
Hungry kunbastic |
Dikele, How yo okra business dey go na? Tarninz, Lolll, I dont disgrace women, I pregnate them. Lol kunbee, Kilon jebe? |
Jealousy, Elenu gbeske |
Tarnimz, See as u just dey jump like frog, Bembela wey i dey talk to never stammer talk finish na hin u come dey put that yo mouth wey dey run anyhow like Tap. U sure sey u well so? |
A b1tch slap u meant |
Kunbee who u calling aditi? I look like Tarnimz four your eyes? *ADJUSTs Boxer* |
Lil diamond my foot. Mtchew |
You guys are making me Nervous. |
Ogaga, Thank you for making me laugh. Blacksheep, U no get sense, Grow up jor, Ode |
Bembela, U don come with yo mischief abi? |
Yo popsy |
So u sef dey notice am abi? The babe no dey try at all |
Lol see your mouth like fish own. Mtchew |
It feels so good to be in love especially with the right woman. I whole heartedy love my baby. Do u have problem with that? |
Lol, U dey dey feel my parole shey? Lol well i like your ever blazing spirit sha. Nothing do u? |
I no get bed for my house erm, except u want make i cum over to your place and in your bedroom to spend the night *winks* |
My guy u be real oponu, Na only matured minds like us dey for Hypertek group and no be kids like you. U just dey yarn dust as if u soji, Take am easy small boy and go wait for your turn, Your head no dey dia and for Hypertek , we no dey drink or smoke anyhow like local champs like u. Recognise! |
I no be 0 yes member, I belong to the Hypertek family. U don dey see double , Too much ogogoro is not good for your health o. |
Empty the bullets for dia skull, No look anybody face |
Ogaga. Flog am like a common criminal. |
My friend how yo own take be sef? If u not a small boi, why u come dey talk like one? |
Ogaga , Make i wipe am koboko? |
Jossy that gurl don give u too winsh chop? No matter how una plenty reach non of una fit see my back o. Ogaga, Drink responsibly please. |
Were is the joke? |
U don dey talk as if u soji abi? |
U don start again abi? I dey my own jeje dey play video game na hin u carry your wahala cum o |
Sweety sound her for me |
*Jumps fence* ooops my boxer |
Dem say warri no go accept me and that i be this i be that unto sey i dey mind my level and dey compose and also showing my love for warri people. Dem go critisize till dem tire. I go continue dey waka dey go, Dey see see things and also dey talk wetin happen and the ones wey no happen like prophet no shaking. That gurl wey dey always run mouth anyhow like Tap it's like she want make i show am sey A/C no be FAN abi? |
Ah, Oponu. Omo iya lata |