₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,929 members, 8,447,793 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 01:31 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland ForumStudio43's ProfileStudio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 394 pages)

Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 11:29am On Apr 05, 2010
Misofuyin tele pe i will forever remain loyal to u.
U thought i was joking?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 11:21am On Apr 05, 2010
Person wey network dey comot for head sometimes.

U no see as i ignore am
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 11:16am On Apr 05, 2010
Talk well na
abi u dey stammer?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 11:13am On Apr 05, 2010
Same to u brother lol
RomanceRe: She Can’t Cook, Bad Home Manager, Lives On Pills To Be Childfree by studio43(m): 10:33am On Apr 05, 2010
Send her away before she Destroy you
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 10:30am On Apr 05, 2010
Bad Advice
lol
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 10:18am On Apr 05, 2010
Na him boy friend na
Jokes EtcRe: New Police Uniform In Nigeria by studio43(m): 10:16am On Apr 05, 2010
Your husband na police officer?

Just asking for asking sake o
Jokes EtcRe: New Police Uniform In Nigeria by studio43(m): 10:09am On Apr 05, 2010
Stale gist
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 10:06am On Apr 05, 2010
Alariwo of Africa
mtchew
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 9:23am On Apr 05, 2010
U well so?
If i no get shi shi how e take be yo business?

Warri see me see wahala o
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 9:17am On Apr 05, 2010
That niggar is going to come after u like he dont know you.
Take my word
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by studio43(m): 9:13am On Apr 05, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by studio43(m): 8:56am On Apr 05, 2010
Financialy u not on the same level with me and my relationship with her is still intact,

Is that question about hearing aid meant for me?
Sorry baby boy, i wunt answer to such an id1otic question.
Jokes EtcRe: 69 by studio43(m): 8:48am On Apr 05, 2010
My joke baby.
I changed my i.d
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 8:45am On Apr 05, 2010
No dey mention that badger name for my matter next time u hear?

Abi u want make i call sylvex for u?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:42am On Apr 05, 2010
Well no be everybody get talent
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by studio43(m): 8:34am On Apr 05, 2010
U sef know sey i like helping the needy na
lol
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:30am On Apr 05, 2010
Ode!
U still carry your mumu enter easter?
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 8:27am On Apr 05, 2010
Go brush first
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:21am On Apr 05, 2010
Walahi,
If dickson abi na gidson him dey answer challenge me for WBO TITLE i go knock am down and out for first round.
No be mouth.
Jokes EtcRe: 69 by studio43(m): 3:39am On Apr 05, 2010
Lol.
Jokes EtcRe: 69 by studio43(m): 3:29am On Apr 05, 2010
So u mean nairaland don finaly helep u find love after so many years of searching?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 3:25am On Apr 05, 2010
Aboki
Jokes EtcRe: Husband by studio43(m): 3:22am On Apr 05, 2010
Well erm sorry but this one is stale
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 3:16am On Apr 05, 2010
Lolll
gidson never turn am to fight na.
Habba
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 3:13am On Apr 05, 2010
Why i go jealous person wey no dey fit chop 3times a day.
Mtchew
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by studio43(m): 3:10am On Apr 05, 2010
U fit still need am in future,

I dont steal and i'm giving u this hearind aid not cuz i love u but cuz i feel like helping u
Jokes EtcRe: New Pastor by studio43(m): 3:03am On Apr 05, 2010
Your bla bla bla self abi?
I talk am
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by studio43(m): 3:01am On Apr 05, 2010
I think sey u need hearing Aid before to hear me cuz i don dey order for one already
Jokes EtcRe: New Pastor by studio43(m): 2:58am On Apr 05, 2010
What are u feeling like if i may ask?
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by studio43(m): 2:54am On Apr 05, 2010
What u think of me is of no interest to me at all.
U hear me?
No interest!

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 394 pages)